up chelsea

Date: 25-02-2009 11:24 pm (16 years ago) | Author: OLAYINKA WALTER OLANREWAJU <
[1] 2 3 4 ... 6
- at 25-02-2009 11:24 PM (16 years ago)
(m)
kudos to all chelsea fans here


Posted: at 25-02-2009 11:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- Emmanuel4christ at 26-02-2009 01:31 AM (16 years ago)
(m)
am here oooooooooo up chealsea......Grin
Posted: at 26-02-2009 01:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-02-2009 08:27 AM (16 years ago)
(f)
MMMMMMMMMMMMMMMMMmmmmmmmmmccccccccccccccccccccheeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwwwwww
 
una two dey hungry
Posted: at 26-02-2009 08:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-02-2009 10:12 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: moak on 26-02-2009 09:55 AM
na true iphie, too much water wey dem drink dey disturb them.


THIS IN CHEALSEA.....IN ITS GORY
Posted: at 26-02-2009 10:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-02-2009 10:23 AM (16 years ago)
(m)
no mind them.... una go soon cry....
Posted: at 26-02-2009 10:23 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 26-02-2009 12:40 PM (16 years ago)
(m)
proudly chelsea
Posted: at 26-02-2009 12:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 26-02-2009 01:58 PM (16 years ago)
(m)
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

Posted: at 26-02-2009 01:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-02-2009 02:54 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: lyinka on 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

hw him no go b chealsea fan........if u look am him b like chealsea bottle self

group of agbero, perosoko, olokada etc
Posted: at 26-02-2009 02:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 27-02-2009 01:14 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 26-02-2009 02:54 PM
Quote from: lyinka on 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

hw him no go b chealsea fan........if u look am him b like chealsea bottle self

group of agbero, perosoko, olokada etc

hahaha na person you dey talk to like this I go report you

Posted: at 27-02-2009 01:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- temitopey2k7 at 27-02-2009 02:18 AM (16 years ago)
(m)
All of una no dey pity person.See as you take abuse am
Posted: at 27-02-2009 02:18 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- maxybaby at 27-02-2009 04:09 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: lyinka on 25-02-2009 11:24 PM
kudos to all chelsea fans here
 
I'm always 4 Chelsea. Going up d table or down.
Posted: at 27-02-2009 04:09 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 27-02-2009 10:10 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on 25-02-2009 11:24 PM
kudos to all chelsea fans here

KOLO DEY WORI YU O, DIS WAN NA JOKE?.... Tongue Tongue
Posted: at 27-02-2009 10:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-02-2009 10:11 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: temitopey2k7 on 27-02-2009 02:18 AM
All of una no dey pity person.See as you take abuse am
ok..... i pity you....   Smiley Smiley Smiley
Posted: at 27-02-2009 10:11 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 27-02-2009 10:13 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 27-02-2009 10:10 AM
Quote from: lyinka on 25-02-2009 11:24 PM
kudos to all chelsea fans here

KOLO DEY WORI YU O, DIS WAN NA JOKE?.... Tongue Tongue
where iphie make send go KPC (kolo people's clinic).....
Posted: at 27-02-2009 10:13 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 27-02-2009 10:20 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 27-02-2009 10:13 AM
Quote from: kido123 on 27-02-2009 10:10 AM
Quote from: lyinka on 25-02-2009 11:24 PM
kudos to all chelsea fans here

KOLO DEY WORI YU O, DIS WAN NA JOKE?.... Tongue Tongue
where iphie make send go KPC (kolo people's clinic).....

who u want send go KPC?
Posted: at 27-02-2009 10:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 27-02-2009 10:30 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 26-02-2009 02:54 PM
Quote from: lyinka on 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

hw him no go b chealsea fan........if u look am him b like chealsea bottle self

group of agbero, perosoko, olokada etc




u wey de pray 4 me na u kom de insult me 2day, no yawa
Posted: at 27-02-2009 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 1-03-2009 12:39 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 27-02-2009 10:30 AM
Quote from: iphie on 26-02-2009 02:54 PM
Quote from: lyinka on 26-02-2009 01:58 PM
Good. ThAnK God SaY I sEE TrUe CheLseA FaN Here

hw him no go b chealsea fan........if u look am him b like chealsea bottle self

group of agbero, perosoko, olokada etc




u wey de pray 4 me na u kom de insult me 2day, no yawa

Why she no go insult you

Posted: at 1-03-2009 12:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 1-03-2009 11:35 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on 25-02-2009 11:24 PM
kudos to all chelsea fans here


Yeah mehn

CHELSEA CHELSEA CHELSEA!!!!!!!!

Posted: at 1-03-2009 11:35 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 1-03-2009 02:14 PM (16 years ago)
(m)
Hmmm
kolo pple
persn wey post am na kolo,pple wey 4lo am join 2 na PSYCHOLOMENTALLLLLLL

Posted: at 1-03-2009 02:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-03-2009 05:42 PM (16 years ago)
(m)
wetin i find come here sef? i beg wait make i comot jeje b4 yu tackle me rough o.... as na ball una dey play for here....
Posted: at 2-03-2009 05:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 6

Featured Discussions