up chelsea (Page 2)

Date: 25-02-2009 11:24 pm (16 years ago) | Author: OLAYINKA WALTER OLANREWAJU <
1 [2] 3 4 5 6
- iphie at 3-03-2009 02:08 PM (16 years ago)
(f)
@GWY, as u comment self u get problem, as u even open dis page u get erious issue, as u b d saddist of dis forum u get case............@toke, as e be say u don get face make i take am to ur face, DOWN CHELSEA, d local dog wey dey our area name na chelsea..............@kido i comment my reserve
Posted: at 3-03-2009 02:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 3-03-2009 03:08 PM (16 years ago)
(m)
Wetin una come mean iphe

Posted: at 3-03-2009 03:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 03:16 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  3-03-2009 03:08 PM
Wetin una come mean iphe
wetin she mean be sey, all of una wey be chelsea fans, sey una resemble dog where dey for her area....
chie... iphie, we get one goat self for my area wey him name na chelsea...  Grin Grin Grin
Posted: at 3-03-2009 03:16 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 3-03-2009 03:23 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  3-03-2009 03:16 PM
Quote from: lyinka on  3-03-2009 03:08 PM
Wetin una come mean iphe
wetin she mean be sey, all of una wey be chelsea fans, sey una resemble dog where dey for her area....
chie... iphie, we get one goat self for my area wey him name na chelsea...  Grin Grin Grin

LOL

CHELSEA
Posted: at 3-03-2009 03:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 03:30 PM (16 years ago)
(m)
chie.... see chelsea, see chelsea... hahahaha.... iphie, that second player resemble mikel....
Posted: at 3-03-2009 03:30 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 3-03-2009 03:51 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  3-03-2009 03:30 PM
chie.... see chelsea, see chelsea... hahahaha.... iphie, that second player resemble mikel....

LOL
Posted: at 3-03-2009 03:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 04:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  3-03-2009 03:51 PM
Quote from: Kristiantus on  3-03-2009 03:30 PM
chie.... see chelsea, see chelsea... hahahaha.... iphie, that second player resemble mikel....

LOL
ehen now.... see him leg now no be so mikel own be.....
Posted: at 3-03-2009 04:03 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 3-03-2009 04:18 PM (16 years ago)
(m)
bluesssssssssssssss 4 lifeeeeeeeeeeeeeeee

Posted: at 3-03-2009 04:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 3-03-2009 04:30 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: emmymth on  3-03-2009 04:18 PM
bluesssssssssssssss 4 lifeeeeeeeeeeeeeeee

WATERCOLOUR NO DECEIVE YASELF
Posted: at 3-03-2009 04:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 3-03-2009 04:51 PM (16 years ago)
(m)
enter chelsea or at ur own risk
Posted: at 3-03-2009 04:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 3-03-2009 05:01 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: size1 on  3-03-2009 04:51 PM
enter chelsea or at ur own risk

SMALLY SPEAKUP WE CANT HEAR U
Posted: at 3-03-2009 05:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 05:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  3-03-2009 04:51 PM
enter chelsea or at ur own risk
see, i go rather dey at my own risk, rather than join chelsea (ogogoro)....
size 1, how you dey now Cool
Posted: at 3-03-2009 05:03 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 3-03-2009 06:11 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  3-03-2009 05:03 PM
Quote from: size1 on  3-03-2009 04:51 PM
enter chelsea or at ur own risk
see, i go rather dey at my own risk, rather than join chelsea (ogogoro)....
size 1, how you dey now Cool


u knw say u yeye pas doshe ba
Posted: at 3-03-2009 06:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 3-03-2009 06:18 PM (16 years ago)
(m)
na waooo

Posted: at 3-03-2009 06:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 3-03-2009 06:20 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  3-03-2009 02:08 PM
@GWY, as u comment self u get problem, as u even open dis page u get erious issue, as u b d saddist of dis forum u get case............@toke, as e be say u don get face make i take am to ur face, DOWN CHELSEA, d local dog wey dey our area name na chelsea..............@kido i comment my reserve


don't lemme start a bustin "m ass" beef wit u

watch ur mouth

 Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 3-03-2009 06:20 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 06:23 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  3-03-2009 06:11 PM
Quote from: Kristiantus on  3-03-2009 05:03 PM
Quote from: size1 on  3-03-2009 04:51 PM
enter chelsea or at ur own risk
see, i go rather dey at my own risk, rather than join chelsea (ogogoro)....
size 1, how you dey now Cool


u knw say u yeye pas doshe ba
for where.... you no sey you be my paddy now....  Cool
but true true o, why you no join better club now....
Posted: at 3-03-2009 06:23 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 06:25 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  3-03-2009 06:20 PM
Quote from: iphie on  3-03-2009 02:08 PM
@GWY, as u comment self u get problem, as u even open dis page u get erious issue, as u b d saddist of dis forum u get case............@toke, as e be say u don get face make i take am to ur face, DOWN CHELSEA, d local dog wey dey our area name na chelsea..............@kido i comment my reserve


don't lemme start a bustin "m ass" beef wit u

watch ur mouth

 Angry Angry Angry Angry Angry Angry
na wa ooooo. chie... so america people sef dey support chelsea. bros abeg no bustin, no beefing, no assing.. abeg i take my grand papa beg you..
Posted: at 3-03-2009 06:25 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 3-03-2009 06:35 PM (16 years ago)
(m)
una fit fyt ooooo
Posted: at 3-03-2009 06:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-03-2009 06:39 PM (16 years ago)
(m)
fight... for wetin? i no fit fight over chelsea.... no be me..
Posted: at 3-03-2009 06:39 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 3-03-2009 07:08 PM (16 years ago)
(m)
i fit switch off som1's life cos of chelsea
Posted: at 3-03-2009 07:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions