Posted: at | |
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 04:34 PM doshe, we don hear... na yu be mohammed alli I be no wan post dis 1 bt him com 4 rematch n dis is d result. Dis tym around na upper cut i gv am.
| |||||
ahhah, na bottle you use for am.... chie.... dis one no be ordinary blow.... kia.... na wa ooooo. Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 03:29 PM Gwhy no go fit talk for at least 6months o... dat kin blow!! doshe why na?... Na tru my bros na make him neva talk since cos d tin hold him hand too.
| |||||
NO COMMENT Reply
| |||||
Quote from: iphie on 3-03-2009 04:46 PM NO COMMENT same here ![]()
| |||||
0ooppsss! what are my doing here? Running... far away... Reply![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 3-03-2009 05:06 PM 0ooppsss! what are my doing here? Running... far away... ![]() ![]() ![]() Na passport or na picture u dey use so.
| |||||
na u sabi Reply
| |||||
were una say Gwhy n Onyi go sef.................... i don day suspect dem ohhhhhhh Reply
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 3-03-2009 05:06 PM 0ooppsss! what are my doing here? Running... far away... ![]() ![]() ![]() MAKE I FOLLOW YU NA... ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 5-03-2009 09:21 PM Quote from: Sillyjokker on 3-03-2009 05:06 PM 0ooppsss! what are my doing here? Running... far away... ![]() ![]() ![]() MAKE I FOLLOW YU NA... ![]() I neva c pastor way dey follow follow................................
| |||||
can sm1 actually tell me were Gwhy gone 2 for d pass days i ve nt seen him. plz sm1 sud give me his no i nid 2 call him. his absence is making my post funless.......... i knw wat am saying ..... N Gwhy if u r deir plz reply dis post..... Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 5-03-2009 09:21 PM Quote from: Sillyjokker on 3-03-2009 05:06 PM 0ooppsss! what are my doing here? Running... far away... ![]() ![]() ![]() MAKE I FOLLOW YU NA... ![]() Kido, no follow mw o! You know where I dey go? ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
tell am where u dey go now?abi Reply
| |||||
Who b dos wey dey shout 4 here na? ReplyAs CAT no dey house,RATS come tak over abi,wel 4 ur info,CAT dey strategize hw im go tak devour al of una. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 8-03-2009 02:19 PM Who b dos wey dey shout 4 here na? As CAT no dey house,RATS come tak over abi,wel 4 ur info,CAT dey strategize hw im go tak devour al of una. Welcome bak we miss ur troublessssssssss
| |||||
Who miss who? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
na u knw Reply
| |||||
Who u dey 4lo talk@size1. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot