


















Posted: at | |
Quote from: Doshe on 2-03-2009 12:32 PM Quote from: sequence_02 on 28-02-2009 02:15 PM Doshe, i no know say u fine like this. No comment anoder newbie![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
standing and watching ... Reply
| |||||
wetin yu see... Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 12:35 PM Quote from: Doshe on 2-03-2009 12:32 PM Quote from: sequence_02 on 28-02-2009 02:15 PM Doshe, i no know say u fine like this. No comment anoder newbie![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dem no reach people why i dey deal wit make dem go c wetin i do Gwhy take learn lesson.
| |||||
Quote from: Doshe on 2-03-2009 03:53 PM Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 12:35 PM Quote from: Doshe on 2-03-2009 12:32 PM Quote from: sequence_02 on 28-02-2009 02:15 PM Doshe, i no know say u fine like this. No comment anoder newbie![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dem no reach people why i dey deal wit make dem go c wetin i do Gwhy take learn lesson. no mind them, dey jealous ur g/f, remember beauti is in d eyes of d beholder, just close ya eyes
| |||||
close ya eyes and do wetin iphie...... mmnnnhhhhh Reply
| |||||
Quote from: iphie on 2-03-2009 04:51 PM Quote from: Doshe on 2-03-2009 03:53 PM Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 12:35 PM Quote from: Doshe on 2-03-2009 12:32 PM Quote from: sequence_02 on 28-02-2009 02:15 PM Doshe, i no know say u fine like this. No comment anoder newbie![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Dem no reach people why i dey deal wit make dem go c wetin i do Gwhy take learn lesson. no mind them, dey jealous ur g/f, remember beauti is in d eyes of d beholder, just close ya eyes U don 4get say na dat ur pix na make u no day raise ur head 4 picture abi na lie
| |||||
WETIN UR SIS DEY DO LYK DAT?U NO TRY OH! ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
oops passing Reply
| |||||
Quote from: emmymth on 3-03-2009 05:03 PM WETIN UR SIS DEY DO LYK DAT?U NO TRY OH! which person sister?
| |||||
DOSHE, DOSHE, NO TRY ME OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO Reply
| |||||
Quote from: iphie on 3-03-2009 05:27 PM DOSHE, DOSHE, NO TRY ME OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO na wetin? wetin happen?
| |||||
who 1 try iron lady Reply
| |||||
look urself for mirror make u look the picture then u go see say na ur own Reply
| |||||
federico, abi u done kolo Reply
| |||||
Quote from: size1 on 3-03-2009 06:27 PM federico, abi u done kolo you dey ask again.... you see person wey sidon for on top motor you dey ask whether him kolo...@federico: oya kneel down for there..... when kido come, we go decide wetin we go do to you...
| |||||
u 1 take over chairman of elders from rezi abi Reply
| |||||
Quote from: iphie on 3-03-2009 05:27 PM DOSHE, DOSHE, NO TRY ME OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO No vex now, no b say i dey fear u ohhhhh. i jt day respect u. I hear say if u vex na rain day fall 4 6 days.
| |||||
I DEY SURE SAY NA UR BRODA SNAP U Reply
| |||||
Quote from: size1 on 3-03-2009 07:03 PM u 1 take over chairman of elders from rezi abi 4 where.... i no fit now... na rezi be our elder for here... ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot