Posted: at | |
| |||||
Quote from: Thonya on 20-05-2012 07:20 PM Come teach me me I no sabi dat una kind of maths Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: chummyli on 20-05-2012 07:23 PM Dis one na equation una two wan start abi ask her ooo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Which 1 u come sabi..??olodo! Reply
| |||||
9ice1 Reply
| |||||
Quote from: Thonya on 20-05-2012 07:30 PM Which 1 u come sabi..??olodo! I only sabi say u attended olodo grammar skuul Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Yeye.com Reply
| |||||
goodluck ! goodluck!! goodluck!!! abeg u in d name of God, give diz yeye pipo job so dat dem go leave me n my biznes alone, even if na to sweet road and pack dirty abeg dem go manage ram, i don dey fed up wit diz dia itaropshun..... God bless u God bless 9ga God bless we yeye stake holders too........Amen Reply
| |||||
Quote from: Thonya on 20-05-2012 07:54 PM Yeye.com na ur new website be dat Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: kaycee22 on 20-05-2012 08:00 PM goodluck ! goodluck!! goodluck!!! abeg u in d name of God, give diz yeye pipo job so dat dem go leave me n my biznes alone, even if na to sweet road and pack dirty abeg dem go manage ram, i don dey fed up wit diz dia itaropshun..... God bless u God bless 9ga God bless we yeye stake holders too........Amen dis is 4 u pple wey dey seek job under Goodluck department.......I wish una good luck too Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Thank uuuuuu Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 20-05-2012 08:08 PM dis is 4 u pple wey dey seek job under Goodluck department.......I wish una good luck too nkenu
| |||||
Quote from: kaycee22 on 20-05-2012 08:54 PM soory i don almost 4get say, u dey get okada, self employed.... nkenu yesoo..., I dey buy d okada dey share am give pple like u wey gud luck no give job...,make una take am dey support una life as in poverty alleviation program wey I dey do to support d needy....akatakpo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Na lie........diz 1 na korokoro lie.... Replyndakala
| |||||
U neffa get moni buy tyre,na okada u wan buy Reply
| |||||
Abeg helep me remind ram, maybe e dey forget things quick....... Replyogbono
| |||||
na so una two poor reach..........I wonder hw una marriage go be as una poor physical.., poor 4 mind...poor 4 heart.., poor 4 eyez.....come poor 4 mouth join..wey be say una mouth no fit talk abt richies........even una hands no fit type rich........na waa ooo......una poor pass poor pple sef ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Nawaaa ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
4? Reply
| |||||
we Dodge am.... back to senda, na bad mouth and bad belle, dey worry u, anyway na u and ur yeye pipo go judge,,,,, ReplyT babe abeg make we go where we dey go joor. osondi owendi
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners