funny qstns google cnt ansa (Page 2)

Date: 19-05-2012 10:51 am (12 years ago) | Author: Tonia Ebije
1 [2] 3 4
- kaycee22 at 20-05-2012 03:13 PM (12 years ago)
(m)
tanku ogbono babe.
where all ur yeye membas na,  abi na only u dem leave u for house today?
ogbono
Posted: at 20-05-2012 03:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 03:15 PM (12 years ago)
(f)
Cos i don pass newbie nah
Posted: at 20-05-2012 03:15 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 03:42 PM (12 years ago)
(m)
no u neva pass new deans @all@all, but i go carry u cross dat stage wen u dey, only for 1 condition.... so if ur ready  tell me so we go work am out...
if ur membaz come back no tell dem say i visit ona side ooooooo,,
ogbono
Posted: at 20-05-2012 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 03:45 PM (12 years ago)
(f)
U don lose b dat
Posted: at 20-05-2012 03:45 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 03:49 PM (12 years ago)
(m)
i know, its beta to lost in ur kingdom dan to remain oga without madam....
 rock ur world
ogbono
Posted: at 20-05-2012 03:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 03:50 PM (12 years ago)
(f)
U too tawk abeg..i don hear
Posted: at 20-05-2012 03:50 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 04:03 PM (12 years ago)
(m)
na now i know say u be yeye new born, how u take hear ma voice, abeg u too too write joor,
ogbono
Posted: at 20-05-2012 04:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 04:05 PM (12 years ago)
(f)
Roflmao
Posted: at 20-05-2012 04:05 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 04:16 PM (12 years ago)
(m)
 laf don tear ma two pure water and straw,
ogbono
Posted: at 20-05-2012 04:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 04:31 PM (12 years ago)
(f)
Hmmm
Posted: at 20-05-2012 04:31 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 20-05-2012 06:11 PM (12 years ago)
(f)
Ebi like say na only una de leave hia ni hmmmmmm make I commot again go de drink champagne wit chelsea fan jor

Posted: at 20-05-2012 06:11 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 06:52 PM (12 years ago)
(m)
kaycee & Thonya una don take yeye paint hia red

Posted: at 20-05-2012 06:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 06:57 PM (12 years ago)
(f)
Na u knw o
Posted: at 20-05-2012 06:57 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:04 PM (12 years ago)
(m)
na u and KC knw not me............wetin two of una dey do 4 houx when every bodi don commot?? no tell me say na ludo una dey play ooo

Posted: at 20-05-2012 07:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 20-05-2012 07:07 PM (12 years ago)
(f)
Abi

Posted: at 20-05-2012 07:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:11 PM (12 years ago)
(m)
u sef ur hand no clean 4 d mata ooo.......I just ova luuk am

Posted: at 20-05-2012 07:11 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:12 PM (12 years ago)
(f)
Hahahhaaha...na maths we dey solve oo
Posted: at 20-05-2012 07:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:17 PM (12 years ago)
(m)
I C.....so na maths una dey solve between una legs........e be like say dem just introduce d maths new...........u sef u no sabi lie

Posted: at 20-05-2012 07:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:20 PM (12 years ago)
(f)
Come teach me
Posted: at 20-05-2012 07:20 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 20-05-2012 07:23 PM (12 years ago)
(f)
Dis one na equation una two wan start abi

Posted: at 20-05-2012 07:23 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions