funeral (Page 2)

Date: 19-05-2012 5:44 pm (12 years ago) | Author: omachi chummyli
1 [2] 3 4
- Thonya at 20-05-2012 03:56 PM (12 years ago)
(f)
Hmmm,u nd hu??
Posted: at 20-05-2012 03:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 04:01 PM (12 years ago)
(m)
hu n u na, both of u, the two of yus, 2 togeda of we,  abeg e get 1 queshun wen i wan ask u?
ogbono
Posted: at 20-05-2012 04:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 04:04 PM (12 years ago)
(f)
Wat queshun
Posted: at 20-05-2012 04:04 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 04:12 PM (12 years ago)
(m)
dat vthing wen u carry for head, wen make ur head dey bend go left side, DEM NO DEY REMOVE RAM?Huh???
@list make u fit stand and keep ur head str8, abeg no vexooooo na kweshun i ask,  human hair, brazilian, weavon, artach or woteva e be ,  i no know but d thing dey make me pity u, ur head wan fall comotoooooo. which ova load be dat?
Posted: at 20-05-2012 04:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 04:33 PM (12 years ago)
(f)
Hehehehehehe...u dey madt
Posted: at 20-05-2012 04:33 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 20-05-2012 06:05 PM (12 years ago)
(f)
Werin de happen for hia?

Posted: at 20-05-2012 06:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 06:12 PM (12 years ago)
(f)
Ask kaycee o
Posted: at 20-05-2012 06:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 20-05-2012 06:16 PM (12 years ago)
(f)
So na only 2 of u de house? Dat means nobody de house... Make I commot again jor

Posted: at 20-05-2012 06:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 06:50 PM (12 years ago)
(m)
kaycee & Thonya una don take yeye paint hia red

Posted: at 20-05-2012 06:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:01 PM (12 years ago)
(f)
Chummyli,so we no b ppl again abi
Posted: at 20-05-2012 07:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 20-05-2012 07:01 PM
Chummyli,so we no b ppl again abi



una be children of end time

Posted: at 20-05-2012 07:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 20-05-2012 07:20 PM (12 years ago)
(f)
Noooo werin I meant was dat ...........

Posted: at 20-05-2012 07:20 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:22 PM (12 years ago)
(f)
Ok oo...i no go kukuma say anyfin
Posted: at 20-05-2012 07:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:27 PM (12 years ago)
(m)
beta 4 u

Posted: at 20-05-2012 07:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:28 PM (12 years ago)
(f)
Gerraway
Posted: at 20-05-2012 07:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:28 PM (12 years ago)
(f)
Gerraway
Posted: at 20-05-2012 07:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:29 PM (12 years ago)
(f)
Gerraway
Posted: at 20-05-2012 07:29 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 20-05-2012 07:33 PM (12 years ago)
(f)
Dis one na bomb oooo!

Posted: at 20-05-2012 07:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Thonya at 20-05-2012 07:34 PM (12 years ago)
(f)
Yes na...bokos dey here
Posted: at 20-05-2012 07:34 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 07:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 20-05-2012 07:29 PM
Gerraway



thank u maam............anything else I shuld do??

Posted: at 20-05-2012 07:35 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions