Posted: at | |
| |||||
u don reach there b4? Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 10:14 AM u don reach there b4? you no see say the bobo na spirit, see am now, him don carry him heart give woman....
| |||||
na yu talk so o... Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 10:46 AM na yu talk so o... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u swallow pin? Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 2-03-2009 12:02 PM u swallow pin? i no wan talk.... the bobo don begin make me fear....
| |||||
abi na 'egun' wey hin be?.... Reply
| |||||
na u be D.J...hw u take know self Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 3-03-2009 08:36 AM na u be D.J...hw u take know self [/quote abeg help me ask am well well
| |||||
waka Reply
| |||||
PASSING Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 5-03-2009 02:36 PM PASSING abeg waka dey go jo... you don stay long for that bus stop wey you dey.... trek dey go...
| |||||
anytin wrong if pesin pass Reply
| |||||
no wonder dem dey complain 4 house say u dey heartless u go u don carry ur hrt give woman Reply
| |||||
Quote from: olusogzy on 5-03-2009 03:34 PM no wonder dem dey complain 4 house say u dey heartless u go u don carry ur hrt give woman see u! you no even fear.... d bobo don go heaven go do rapping with BIG, 2Pac, Left Eye, Fela.... na when him dey go na him, him dash him babe him heart make she hold for am.... :-Xhim na spirit man, so make you dey careful....
| |||||
Quote from: Kristiantus on 2-03-2009 10:19 AM Quote from: kido123 on 2-03-2009 10:14 AM u don reach there b4? you no see say the bobo na spirit, see am now, him don carry him heart give woman....abeg l no be spirit oh.l just dey wonder how heaven go dey like if hip hop dey there
| |||||
but na only non-human being fit give a babe him heart ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Bross i understand where u r driving at, so u still want continue ur groove for heaven. eyaaah, theres Hip hop sha but not like dbanj or wande Coal stlye. Reply...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
no blame me now.l m only human, Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot