true confession (Page 2)

Date: 02-03-2009 9:16 am (16 years ago) | Author: kolawole idowu
1 [2]
- iphie at 2-03-2009 04:36 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on  2-03-2009 04:23 PM
I NO DEY OOO... my hand are clean o, i beg make i run comot here ... no be me talk of ikomo o .... maybe we should ask kristiantus oooo
Quote from: Kristiantus on  2-03-2009 04:33 PM
Quote from: kido123 on  2-03-2009 04:23 PM
I NO DEY OOO... my hand are clean o, i beg make i run comot here ... no be me talk of ikomo o .... maybe we should ask kristiantus oooo
kido! kido!! kido!!!, na three times i call you.... i take my grand-papa beg you, no put me for wahalaoooo.
iphie, how you dey now? na true say..... kido wetin you talk that time sef....

c two of una, e bi like say una two wan go c my great great great grand mama, make una no try me oooooooooooooo.@kido, pikin, dis pikin u dey try me oooooooooooooooooooo.  i wan suck una blood

[attachment deleted by admin]
Posted: at 2-03-2009 04:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 2-03-2009 04:48 PM (16 years ago)
(m)
ahhaaa.... abeg make i run comot quick quick..... dis one na.... chie, na witch oooo.
kido you see yourself.... i dey tell you, u no wan listen.... iphie, jo dari ji wa, omode ni wa... emi ko yi fe iyawo, layi so ti omo....
Posted: at 2-03-2009 04:48 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- kido123 at 2-03-2009 05:14 PM (16 years ago)
(m)
iphie , se na ur pix when yu just dey grow be dat?....
Posted: at 2-03-2009 05:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-11-2010 02:04 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheheeeee.
Posted: at 1-11-2010 02:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- MacDaniel at 1-11-2010 07:48 PM (14 years ago)
(m)
 :-Xi'll pass
Posted: at 1-11-2010 07:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- steph85 at 1-11-2010 09:08 PM (14 years ago)
(f)
Hahahahahahahhaahahahahahahahahhahahahahahahha very funny
Posted: at 1-11-2010 09:08 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2]

Featured Discussions