Posted: at | |
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 5-03-2009 10:58 PM But if na me Den make Naija president for 72hrs I go just sell Nigeria back to the British so that you can all start a new life of slavery you be proper MU MU..... see person wey wan start new life of slavery....you wey you resemble kuntakunte.... who no sef whether una relate......
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 11:06 PM Quote from: lyinka on 5-03-2009 10:58 PM But if na me Den make Naija president for 72hrs I go just sell Nigeria back to the British so that you can all start a new life of slavery you be proper MU MU..... see person wey wan start new life of slavery....you wey you resemble kuntakunte.... who no sef whether una relate...... I no wetin I go do for you Kris abi wetin den dey call you. Wait for me I dey com Ifa where you dey. Esu nibo lo wa Sango Olukoso oko Oya ni bo lowa GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 5-03-2009 11:13 PM Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 11:06 PM Quote from: lyinka on 5-03-2009 10:58 PM But if na me Den make Naija president for 72hrs I go just sell Nigeria back to the British so that you can all start a new life of slavery you be proper MU MU..... see person wey wan start new life of slavery....you wey you resemble kuntakunte.... who no sef whether una relate...... I no wetin I go do for you Kris abi wetin den dey call you. Wait for me I dey com Ifa where you dey. Esu nibo lo wa Sango Olukoso oko Oya ni bo lowa ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 10:39 PM Quote from: kido123 on 5-03-2009 10:34 PM Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 09:59 PM Quote from: kido123 on 5-03-2009 09:55 PM olodo na im yu wan be? how yu go make ur best brains messenger?... yu don dey kolo small small o.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yes na.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
you still never wake up from this ur dream ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
lyinka, which tym yu become babalawo na?... Reply
| |||||
e no fit u na Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 6-03-2009 05:25 PM lyinka, which tym yu become babalawo na?... na like father like son.... him na abami-ede pekin na.... abi no be you say him resemble seun....
| |||||
watching thieves Reply
| |||||
Kolo pple ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
chie Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 10-03-2009 08:56 PM Kolo pple Gwhy, i don give you work?
| |||||
mute Reply
| |||||
eww Reply
| |||||
shit Reply
| |||||
Quote from: size1 on 10-03-2009 12:52 PM watching thieves sizey, where you dey now... ![]() e don dey reach 3 months wey you never come back to dis house ooo....
| |||||
i full ground o. i go run 4 local govt. chairman Reply
| |||||
Quote from: size1 on 12-05-2009 05:56 PM i full ground o. i go run 4 local govt. chairman praise the lord..... ![]()
| |||||
only dat 1, no gudluck join? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest