WHERE IS EVERY ONE FROM? (Page 4)

Date: 06-03-2009 10:56 am (15 years ago) | Author: Rendrix Berepele
1 2 3 [4]
- degreatest2 at 14-03-2009 11:16 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Doshe on 14-03-2009 10:03 AM
Quote from: Gwhy on 13-03-2009 12:46 PM
Doshe u wan comit sucide hop say no b otapiapia dey inside dat cup wey u hold.

ABEG I DON DIE 4 LAFF OHHHHHHHH
evrytime u go dey shout say u don die for laff! and i never see your obituary for NTA 10 lagos or Punch, U chop mad cow?
Posted: at 14-03-2009 11:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 11:19 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:07 AM
Which 1 b dat na?
why u dey ask question Gwhy? U dey among? Je ko'ri e pe O!
Posted: at 14-03-2009 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]