A mad man at the Aro Mental Hospital (Page 3)

Date: 02-06-2012 8:27 pm (11 years ago) | Author: Fertymor Fatty
1 2 [3]
- ExpertTbright at 27-06-2012 08:49 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes wu dey talk

Posted: at 27-06-2012 08:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Blessd9jaBeauty at 29-06-2012 02:07 PM (11 years ago)
(f)
 Cheesy...
Posted: at 29-06-2012 02:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 29-06-2012 07:17 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 29-06-2012 07:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 30-06-2012 11:35 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: laminsisawo on 27-06-2012 07:30 PM
you dey criz my name na Lamin sisawo sabi boy from gambia
wetin u dey talk?
Posted: at 30-06-2012 11:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 9-07-2012 11:15 PM (11 years ago)
(m)
askam again
Posted: at 9-07-2012 11:15 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 10-07-2012 01:41 PM (11 years ago)
still  Undecided boo
Posted: at 10-07-2012 01:41 PM (11 years ago) |
Reply
- collins91 at 10-07-2012 02:18 PM (11 years ago)
(m)
funny
Posted: at 10-07-2012 02:18 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- at 10-07-2012 04:02 PM (11 years ago)
 Undecided boo
Posted: at 10-07-2012 04:02 PM (11 years ago) |
Reply
- wakawaka247 at 10-07-2012 04:57 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 19-06-2012 12:13 PM
i talkam b4 yeye antelope say, i go laminate d 2 side of ur face until u lament and turn u to
gambia lamini-isiewu.


you fool well well bornidentical moronic moron ,
go  look for something to do , or go wash your ape father body,
or your ashowo old mother thing , idiot moron na here you go dey
and increase your madness ,now e don over pass first class madness .
continue you fool well well soon you go over fool ,infart you don over fool long time .
i just dey waka dey laff dey go  Grin
Posted: at 10-07-2012 04:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-07-2012 12:43 AM (11 years ago)
(m)
whappen, wha ah gwan? walla walla wakawaka247 2 d core, neva wella. chei!
I b talkam b4 now say i go draw d rope wey dem take tie u, na im u go com shout
ur he-goat shout, u don confirm am now.
oya wakawaka247 hegoat go back 2 ur kom-kom until i draw d rope wey dey ur neck again

awkward wakawaka247 in action with his family
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html

chei! u don over-mad sote mad person dey use u play ping pong.
while me just sidon dey watch u laugh.
jobless pikin and im family
Posted: at 11-07-2012 12:43 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 11-07-2012 12:47 AM (11 years ago)
(m)
mumu bozo gorgon wakawaka247 animal, awkward he-goat 4 life wey dey look 4 were u go waka, go find d cliff do jimmy jatt - jump up.
go broz stone maybe e go cure ur sickness, or just mind ur business to the chop grass, chop shit, chop d maggot wey full ur ear, nose and ynash, dey go as a confirm wakawaka hegoat u b.
Posted: at 11-07-2012 12:47 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 11-07-2012 08:43 AM (11 years ago)
(m)
nawaoo no job for a moron from ape father and ashowo mother ,
you fool well well carry go , na your family way moronic moron.
Posted: at 11-07-2012 08:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-07-2012 01:16 PM (11 years ago)
(m)
c am here, na people helep u locate d kain family wey u just mention so

Bastard awkward wakawaka247 in action and his family
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 11-07-2012 01:16 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 11-07-2012 01:22 PM (11 years ago)
(m)
bornidentical moronic moron na your ape family get NP ,
jobless moronic moron . i just dey waka dey laff dey go Grin
Posted: at 11-07-2012 01:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-07-2012 01:24 PM (11 years ago)
(m)
c ur family, as u no get talk FOOOOL

Bastard awkward wakawaka247 in action and his family
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 11-07-2012 01:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]