How Strong Yoruba language is.... (Page 4)

Date: 10-03-2009 7:37 pm (16 years ago) | Author: Ifedolapo Oluwamogbiele
1 2 3 [4] 5
- degreatest2 at 17-03-2009 11:10 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 06:53 AM
UNA WELL DONE....
wetin dey worry u sef? well done for wetin?
Posted: at 17-03-2009 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 11:44 AM (16 years ago)
(m)
u mess 4 eye....
Posted: at 17-03-2009 11:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 17-03-2009 11:51 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 17-03-2009 11:44 AM
u mess 4 eye....
I don talk am. na ABBS dey worry you! "Acquired Bad Belle Syndrome"
Posted: at 17-03-2009 11:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 02:44 PM (16 years ago)
(m)
na u first acquired am na....LOL
Posted: at 17-03-2009 02:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 17-03-2009 03:47 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 17-03-2009 11:51 AM
Quote from: omatseye on 17-03-2009 11:44 AM
u mess 4 eye....
I don talk am. na ABBS dey worry you! "Acquired Bad Belle Syndrome"



eww  Huh? Tongue
Posted: at 17-03-2009 03:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 17-03-2009 04:39 PM (16 years ago)
(m)
chie...
Posted: at 17-03-2009 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 17-03-2009 06:34 PM (16 years ago)
(m)
no tym
Posted: at 17-03-2009 06:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 18-03-2009 06:08 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: dinho4lyf on 17-03-2009 06:34 PM
no tym
y u com dey tel us na,mak we com buy 4 u?
Kolo

Posted: at 18-03-2009 06:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ifeezy at 4-04-2009 11:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 11-03-2009 01:41 PM
dis guy get problem

everytin wey im dey do for naijapals always get comma

Na U sabi, If e dey pain, U, make U go jasi konga..... now.... ogini.... rafumako..... nyemsobu o...... If e dey pain u, abge no comment, we no need ya comment.....

I no sey edey pain U hey!
Posted: at 4-04-2009 11:35 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Ifeezy at 4-04-2009 11:37 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivien on 11-03-2009 05:03 PM
all of wuna dey kolo,includng the guy wey post the handout.


Includin U na! Madam Kolo
Posted: at 4-04-2009 11:37 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Ifeezy at 4-04-2009 11:40 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 16-03-2009 12:43 PM
Quote from: Gwhy on 16-03-2009 05:37 AM
Hmmm
im no fit na

GWHY ABEG relax u no c as d guy dey enter everybody including elder toks e like say him get mestral pain. so chilax u hear me as i read d first two line sleep carry me go, but i no go comment

@ifeezy, well don bros, well done, nice wrk, lets promote our heritage abi, thak God

Heeeyyyyyyyyaaaaaa! U dey see ur Period..... ndoooooooo
Posted: at 4-04-2009 11:40 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Ifeezy at 4-04-2009 11:42 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: sky-tessy on 16-03-2009 11:23 AM
na so may b d guy fail yoruba language

Meeeeeeeeeen, i neva failed yoruba.... 4 yo info..... may b u fail yoruba.... abi....talk thru.... i no go beat u na...
Posted: at 4-04-2009 11:42 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- writechikera at 5-04-2009 02:47 AM (16 years ago)
(m)
Guy, how long did it take you to type this so called joke?
Posted: at 5-04-2009 02:47 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- emmymth at 6-04-2009 11:25 AM (16 years ago)
(m)
couldn't finish d first paragraph after seeing all the long thing u're posting.Dis isn't YOR 201 for yoruba students in sSCE

Posted: at 6-04-2009 11:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 1-05-2009 01:37 AM (16 years ago)
(f)
GWHYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYYY..MISSING U
Posted: at 1-05-2009 01:37 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 1-05-2009 02:06 AM (16 years ago)
(m)
LOL
Posted: at 1-05-2009 02:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 1-05-2009 02:10 AM (16 years ago)
(f)
gwhy
Posted: at 1-05-2009 02:10 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 1-05-2009 02:23 AM (16 years ago)
(m)
nickyvill
Posted: at 1-05-2009 02:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 1-05-2009 02:25 AM (16 years ago)
(f)
stripod
Posted: at 1-05-2009 02:25 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 1-05-2009 02:31 AM (16 years ago)
(m)
st Ipod
Posted: at 1-05-2009 02:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions