Ifeezy at 13-03-2009 03:49 AM (16 years ago) (m) e b like say d guy fail yoruba language....4 ssce ,so e just dey use dis forum 2 consoul himsef
guy dont turn d table around...... na u fail yoruba for ssce.... am one of d top student in ma school and class.... U digg? Posted: at 13-03-2009 03:49 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifeezy at 13-03-2009 03:52 AM (16 years ago) (m) dis guy get problem
everytin wey im dey do for naijapals always get comma
Mr. ASABI.... na wetin u don post fo Naijapals wey make sense.... at least me i am proud of ma heritage... if u r not..... huh! U always an opposition to everythin i post.... anyways, large up. I can see u cant do without readin my post..... hahahahah! Posted: at 13-03-2009 03:52 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifeezy at 13-03-2009 03:53 AM (16 years ago) (m) all of wuna dey kolo,includng the guy wey post the handout.
Vivien, am sure u r not yoruba.... so y u no go post for ya own language eh! U sef U kolo join! Posted: at 13-03-2009 03:53 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Toks-E at 13-03-2009 04:17 AM (16 years ago) (m) dis guy get problem
everytin wey im dey do for naijapals always get comma
Mr. ASABI.... na wetin u don post fo Naijapals wey make sense.... at least me i am proud of ma heritage... if u r not..... huh! U always an opposition to everythin i post.... anyways, large up. I can see u cant do without readin my post..... hahahahah! see this one dem sabi me for dis joint, well well pass u na
2.0. Posted: at 13-03-2009 04:17 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 06:45 AM (16 years ago) (m) chie...yoruba dude Posted: at 13-03-2009 06:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 13-03-2009 12:32 PM (16 years ago) (m) . Posted: at 13-03-2009 12:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 13-03-2009 12:49 PM (16 years ago) (m) Kolo peeps
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-03-2009 12:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 13-03-2009 12:52 PM (16 years ago) (m) ur middle name Posted: at 13-03-2009 12:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ifeezy at 13-03-2009 10:35 PM (16 years ago) (m) dis guy get problem
everytin wey im dey do for naijapals always get comma
Mr. ASABI.... na wetin u don post fo Naijapals wey make sense.... at least me i am proud of ma heritage... if u r not..... huh! U always an opposition to everythin i post.... anyways, large up. I can see u cant do without readin my post..... hahahahah! see this one dem sabi me for dis joint, well well pass u na Ode..... I c..... Nigga U scared... coz am catchin u withca and gettin attention than ya! lol Posted: at 13-03-2009 10:35 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifeezy, which time u go publish this ur encyclopedia of yoruba? chei! this word go commot my teeth!!!! Posted: at 13-03-2009 10:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 14-03-2009 06:21 AM (16 years ago) (m) Hmmm, no comment 4 now.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 14-03-2009 06:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmm, no comment 4 now.
U for comment , make Ifeezy come take Yoruba lecture baptise u! Posted: at 14-03-2009 12:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 16-03-2009 05:37 AM (16 years ago) (m) Hmmm im no fit na
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 16-03-2009 05:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 06:54 AM (16 years ago) (m) chie..... Posted: at 16-03-2009 06:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sky-tessy at 16-03-2009 11:23 AM (16 years ago) (f) na so may b d guy fail yoruba language Posted: at 16-03-2009 11:23 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
iphie at 16-03-2009 12:43 PM (16 years ago) (f) Hmmm im no fit na
GWHY ABEG relax u no c as d guy dey enter everybody including elder toks e like say him get mestral pain. so chilax u hear me as i read d first two line sleep carry me go, but i no go comment @ifeezy, well don bros, well done, nice wrk, lets promote our heritage abi, thak God Posted: at 16-03-2009 12:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 16-03-2009 02:27 PM (16 years ago) (m) CHIE... Posted: at 16-03-2009 02:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MAKE UNA FREE THE GUY I BEG MAKE UNA GO WRITE UNA OWN FOR UNA LANGUAGE..BUT WAIT OOO I NO READ COS FEAR THEY CATCH ME COS THE THING LONG....BUT LET ME SAY NICE ONE IN ADVANCE COS LATER NA IN I GO READ AM...BUT IF THE THING NO CON NICE WELL I GO REDRAW MY STATEMENT BE THAT.. Posted: at 17-03-2009 03:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 17-03-2009 03:34 AM (16 years ago) (m) Hmmm im no fit na
GWHY ABEG relax u no c as d guy dey enter everybody including elder toks e like say him get mestral pain. so chilax u hear me as i read d first two line sleep carry me go, but i no go comment @ifeezy, well don bros, well done, nice wrk, lets promote our heritage abi, thak God na 4 my house d sleep cari u go na,why u com dey tel people 4 here na?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 17-03-2009 03:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 17-03-2009 06:53 AM (16 years ago) (m) UNA WELL DONE.... Posted: at 17-03-2009 06:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |