guy dont turn d table around...... na u fail yoruba for ssce.... am one of d top student in ma school and class.... U digg?
Posted: at | |
Quote from: omatseye on 11-03-2009 10:04 AM e b like say d guy fail yoruba language....4 ssce ,so e just dey use dis forum 2 consoul himsef guy dont turn d table around...... na u fail yoruba for ssce.... am one of d top student in ma school and class.... U digg?
| |||||
Quote from: Toks-E on 11-03-2009 01:41 PM dis guy get problem everytin wey im dey do for naijapals always get comma Mr. ASABI.... na wetin u don post fo Naijapals wey make sense.... at least me i am proud of ma heritage... if u r not..... huh! U always an opposition to everythin i post.... anyways, large up. I can see u cant do without readin my post..... hahahahah!
| |||||
Quote from: vivien on 11-03-2009 05:03 PM all of wuna dey kolo,includng the guy wey post the handout. Vivien, am sure u r not yoruba.... so y u no go post for ya own language eh! U sef U kolo join!
| |||||
Quote from: Ifeezy on 13-03-2009 03:52 AM Quote from: Toks-E on 11-03-2009 01:41 PM dis guy get problem everytin wey im dey do for naijapals always get comma Mr. ASABI.... na wetin u don post fo Naijapals wey make sense.... at least me i am proud of ma heritage... if u r not..... huh! U always an opposition to everythin i post.... anyways, large up. I can see u cant do without readin my post..... hahahahah! see this one dem sabi me for dis joint, well well pass u na 2.0.
| |||||
chie...yoruba dude Reply
| |||||
. Reply
| |||||
Kolo peeps ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
ur middle name Reply
| |||||
Quote from: Toks-E on 13-03-2009 04:17 AM Quote from: Ifeezy on 13-03-2009 03:52 AM Quote from: Toks-E on 11-03-2009 01:41 PM dis guy get problem everytin wey im dey do for naijapals always get comma Mr. ASABI.... na wetin u don post fo Naijapals wey make sense.... at least me i am proud of ma heritage... if u r not..... huh! U always an opposition to everythin i post.... anyways, large up. I can see u cant do without readin my post..... hahahahah! see this one dem sabi me for dis joint, well well pass u na Ode..... I c..... Nigga U scared... coz am catchin u withca and gettin attention than ya! lol
| |||||
Ifeezy, which time u go publish this ur encyclopedia of yoruba? chei! this word go commot my teeth!!!! Reply
| |||||
Hmmm, Replyno comment 4 now. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:21 AM Hmmm, U for comment , make Ifeezy come take Yoruba lecture baptise u! no comment 4 now.
| |||||
Hmmm Replyim no fit na Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
chie..... Reply
| |||||
na so may b d guy fail yoruba language Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 16-03-2009 05:37 AM Hmmm im no fit na GWHY ABEG relax u no c as d guy dey enter everybody including elder toks e like say him get mestral pain. so chilax u hear me as i read d first two line sleep carry me go, but i no go comment @ifeezy, well don bros, well done, nice wrk, lets promote our heritage abi, thak God
| |||||
CHIE... Reply
| |||||
MAKE UNA FREE THE GUY I BEG MAKE UNA GO WRITE UNA OWN FOR UNA LANGUAGE..BUT WAIT OOO I NO READ COS FEAR THEY CATCH ME COS THE THING LONG....BUT LET ME SAY NICE ONE IN ADVANCE COS LATER NA IN I GO READ AM...BUT IF THE THING NO CON NICE WELL I GO REDRAW MY STATEMENT BE THAT.. Reply![]()
| |||||
Quote from: iphie on 16-03-2009 12:43 PM Quote from: Gwhy on 16-03-2009 05:37 AM Hmmm im no fit na GWHY ABEG relax u no c as d guy dey enter everybody including elder toks e like say him get mestral pain. so chilax u hear me as i read d first two line sleep carry me go, but i no go comment @ifeezy, well don bros, well done, nice wrk, lets promote our heritage abi, thak God Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
UNA WELL DONE.... Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners