

Posted: at | |
![]() ![]()
| |||||
What a joke of a country Reply
| |||||
God go punish dem..............make they no find work do. idiots. may God protect obodo. Reply
| |||||
na woo, baba God pls protect him Reply
| |||||
Too bad!!! The problem of Nigeria are Nigerians . . . Just imagine this.. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: osasu83 on 9-06-2012 02:07 PM nothing good de eva come out of dat country 9ja U´rite broda, but watin men go do na?
| |||||
naija Reply
| |||||
Person no go come em home again, what picture are these painting Nigeria to be? Nawa oh. Reply
| |||||
PERSON NO GO DRINK WATER DROP CUP FOR THIS NIGERIA. AM TIRED.... NEXT WEEK I WILL NATIONALIZED AS A GHANAIAN OR KENYAN Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 9-06-2012 01:36 PM they needs money from him , wicked ppl But they are far better than your boko haram brother...........archaic animal phyuk all haters.........i still remain who i am.
| |||||
Ohoh Eyah Reply
| |||||
this is y many ppl don't want to come home, that is una buzness there Reply
| |||||
Please stop this nonsense Reply
| |||||
![]()
| |||||
Boko haram in the North,Kidnappers in south and east,coupled with No good roads, electric city is out and GENERATOR is in;IT REMINDS ME OF THE SOUND FROM SONNY OKOSUN:COME HOME AND INVEST IN NIGERIA;THE NEXT WEEK BANK WILL RUN BANKRUPT;U COME FOR HOLIDAY U WILL BE KIDNAPPED;;;I MEAN WHAT A MESS: Reply
| |||||
Mr painter kelly hansome don turn to PAINTER 4 Owerri IMO state .Kelechukwu clap 4 ur self I SAY NO BE UNA FAULF YOU ARE JUST jobless, nonsense But do you yeah,and keep missing YAKUBU.......walk down the road and go hug TRANSFORMER...go boil stone ,its'll cure your sickness , MAKE UNA COME HELP ME SEE WHICH KIND STRONG HEAD PIKIN UNA BE HIA KPOMO UNA NO CHOP,FISH UNA NO CHOP,GOAT UNA CHOP UNA SAY UNA WAN BEEF..........una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read all una comment. JOBLESS PEOPLE Reply
| |||||
any person wey leave who do am bad con dey beat who dey waka e own na fool. dem no no sey dat guy dey represent e country well? Replydem no wetin carry am come naija? dem just grab am comot make e con give dem e blood money. dem no remeber sey d guy just be like dem. becos God don give am place to dey make e dayly bread, dem wan tun nam to monkey dey work, bamboo dey chop. ole people, na devil go lick una yarsh leave boil between una brokos.. Obodo na corret guy, i no many people him don help, just halla bros give ur boys dem sometin better pass kidnapp. any tin wey dem use dat by forse money go block ur way and life. yes na me talk am. oleee, dem wan eat from where dem no plant put. hisssssssssssssssssssssssssss
| |||||
Quote from: phyukinjoe2 on 9-06-2012 05:33 PM But they are far better than your boko haram brother...........archaic animal idiot, its some jobless and bastard ones like you that kidnapped the man , every bad things , you must be involved inn , its in your blood -- right?
| |||||
if they kenaped there stars and scare them away,they will see who will represent them again .idiots. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest