Good yarn
Posted: at | |
Quote from: papaprince on 9-06-2012 01:13 PM Stringent measures should be applied to this kidnappers; enough of this madness. Nobody is good to be kidnapped but if they think they will live and die by kidnapping they should channel their attention to our stupid leaders who are milking and looting the country dry and live hard working Nigerians who knows nothing about the devilish politicians corruption. Good yarn if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: maizaxx on 9-06-2012 03:06 PM I wonder. What are we turning into? soddom and Gomorrah I think, may God help us if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
SO Make peolpe for Obodo Oyibo no Come Home? Reply
| |||||
Quote from: sarah555 on 9-06-2012 10:41 PM any person wey leave who do am bad con dey beat who dey waka e own na fool. dem no no sey dat guy dey represent e country well? you talk am well dem no wetin carry am come naija? dem just grab am comot make e con give dem e blood money. dem no remeber sey d guy just be like dem. becos God don give am place to dey make e dayly bread, dem wan tun nam to monkey dey work, bamboo dey chop. ole people, na devil go lick una yarsh leave boil between una brokos.. Obodo na corret guy, i no many people him don help, just halla bros give ur boys dem sometin better pass kidnapp. any tin wey dem use dat by forse money go block ur way and life. yes na me talk am. oleee, dem wan eat from where dem no plant put. hisssssssssssssssssssssssssss I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: romanticdude on 10-06-2012 12:22 AM Na wa o...all these homilas don start again...dem just dey give Waffi bad name,their father well well!...as far sey those kidnappers suck woman Bosom wen dem small,that ransom dem go collect go be curse 2 dem...so na crime now 2 come 9ja 2 'kpro'...anyhow sha make e 4 noh lost,God go protect our person,d Waffi boy who dey represent us wella-Christian Obodo.All those bad people dem wen dey give our original Waffi City bad name,fire burn them.No face 4 rotten mangoes. ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
David Beckamp can sleep in the part in his town and wake up in the same spot without being moved a foot from where he fell asleep. The only worst thing that could happen is, photographers flooding him with camara flashing light to disturb his sleep. But for 9ja, it promotions crime to be a celebrity. 9ja! SHAMEFUL ACT!
| |||||
this thing don turn to lucreative madness Reply
| |||||
THE STUPID MONEY MAKERS AND NOT THE LAW MAKERS IN THE NATIONAL ASSEMBLY SHOULD DRAFT A NEW LAW THAT WILL READ INSTANT FIRING SQUARD,FOR THESE HOODLUMS THAT CALL THEMSELVES KIDNAPPERS.ENOUGH IS ENOUGH Reply
| |||||
God Have Mercy.................. Naija is so Scaring!!! Odikwa Egwuo oooooooooo. Reply
| |||||
owero uzo esi aga onitcha di nso.......no where is save in nigeria.......God pls continue being with US. Reply
| |||||
![]()
| |||||
My broda i tire Reply
| |||||
Quote from: vaffacullo on 10-06-2012 12:47 AM this ia shite in naija GOD U PROTEC HIM THEY WILL LEAVE HIM BUT POSTA OBODO NO THEY PLAY FOR UDINESE AGAIN HOOO OBODO IS STILL 100% UDINESE PLAYER OK,,,,,,HIS ONLY ON LOAN TO LECCE,,,,,,HS BAK TO FRUILY UDINE NOW.........HAI CAPITO ![]() ![]()
| |||||
Quote from: isbigo on 10-06-2012 08:16 AM THE STUPID MONEY MAKERS AND NOT THE LAW MAKERS IN THE NATIONAL ASSEMBLY SHOULD DRAFT A NEW LAW THAT WILL READ INSTANT FIRING SQUARD,FOR THESE HOODLUMS THAT CALL THEMSELVES KIDNAPPERS.ENOUGH IS ENOUGH YEAH THAT CLD HV BN THE SOLUTION SUMHOW,,,,,,,BUT U SURE SAY THOSE THIEFS HAND NO DEY DIS KIDNAPN OF A TIN,,,,,,,,,POLICE POLICE I.G'S SOLDEIRS U SURE SAY DEN NO GET SHARES FOR THIS SHEMFULL ACT ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
He still dey play ball Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
GOD help naija Replylet them not harm him ooo
| |||||
THIS TREND WILL CONTINUE LIKE THIS FOR A LONG TIME TO COME;; 1; OUR POLILOOTERS CONTINUE;2 NO TOUGHER PENALTIES FOR THE KIDNAPPERS;; VERY SOON THEY WILL BE KIDNAPPING ANYBODY COMING INTO NIGERIA FROM OUTSIDE NIGERIA; BE IT RWANDA; OR EVEN SOMALIA; ONCE THE PLANE LAND AND NA INTERNATIONAL FLIGHT NA TO KIDNAP BE THAT;; THE KIDNAPPERS ARE SO MEAN THAT THEY DON EVEN CONSIDER WHO TO TARGET; AN HUSTLING BOY THAT ONLY GOT LUCKY THROUGH GOD AND HARDWORKING BEING KIDNAPPED; WHAT A CRUEL PEOPLE; Reply
| |||||
what is going on 9ja. pls. guys leave the innocent man alone. Reply
| |||||
Geeez! Y can't these crazy fools allow our super stars come home and feel safe? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest