Posted: at | |
| |||||
na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again. Replyif u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks
| |||||
ok sweet ronky... Reply
| |||||
Quote from: ronky on 12-03-2009 06:00 PM na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again. why b say al dis newbies no dey get sense n respect 4 elders,if u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks na u we come c 4 here wey na only onto ur joke we go dey comment, if na so we dey do am u tink say u go cari dat ur senseles brain come here. Ewu lik u, dis pikin don provoke me dis evenin, size1,doshe,iphie wey una mak una come cari ds pikin mak i flog am!!! Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
laughsssssss.. abeg o abeg o...na my pikin ooo...no flog am oo...na good pikin oo... Replyguy na my babe o...no stresspass...
| |||||
Shey u c na pple lik u no dey let ds children get respect. ReplyU go somwher no b say u go sidon luk hw them dey tak do them tin 4 there? Bcos she com post 1 yeye tin wey she cal joke she com dey MESSKAPHO......Anofia. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
GWHY..leave dis babe na..engaurage d chick na..na wa 4 u o Reply
| |||||
No b persn wey get sense u go encourage? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
BUT U NEED 2 PITY HER CONDITION NA? Reply
| |||||
Which conditn b dat na? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-03-2009 06:10 PM Quote from: ronky on 12-03-2009 06:00 PM na wa o, na anoda tin for sm1 2 post joke again. why b say al dis newbies no dey get sense n respect 4 elders,if u wnt to read , read en pass, en if u wnt to giv comment, give it based on the joke,:like oh it gud, oh its not funny, u nid to improve, dats all. tnks na u we come c 4 here wey na only onto ur joke we go dey comment, if na so we dey do am u tink say u go cari dat ur senseles brain come here. Ewu lik u, dis pikin don provoke me dis evenin, size1,doshe,iphie wey una mak una come cari ds pikin mak i flog am!!! en by d way i dnt hv senseless brain, if i do i wuld nt be where i am rite nw
| |||||
Chie, Replyc newbie? D summary is dat wen u r new in a place,luk at how they do their tins nt 2 start Misyarning. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
CHIE.... Reply
| |||||
i joined two months ago, i joined almost a year nw, so who is the newbie Reply
| |||||
u joined 2 months ago, en i joined, almost a year, who is the newbie Reply
| |||||
SWEET RONKY...lets not fight about it.. Reply
| |||||
Hmm, Replyi no knw why female r alwyz head strong? Instead of u 2 tak 2 simple instructn n observatn u stil dey blow grama. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
chie....gwhy ,...take it easy... Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-03-2009 07:01 PM Hmm, well maybe i wil take ur instruction if it clear, en not abusive in the first place, en i dnt tink i cn take instruction en observation from sm1 who called me a senseless person en ewu. only God knws wat d heck is dat. i no knw why female r alwyz head strong? Instead of u 2 tak 2 simple instructn n observatn u stil dey blow grama.
| |||||
am raising my hands up ..teacher.i knw d meaning or let me guest..em eh eh...na goat...ogufer..mer...he goat...ewu Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)