END OF DISCUSSION.
Posted: at | |
END OF DISCUSSION. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
yea rite u hv got notin 2 say, dats it wit u pple u look for trouble u cnt handle, y cnt u jst appreciate sm1, instead u said am a senseles person en ewu, hw mean is dat. en u said u hv made ur point, i dint c ani point, al i c is bla bla bla. Reply
| |||||
. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Me dey do wetin i no fit handle? ReplyNo wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep. Abi na? N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here. I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Me dey do wetin i no fit handle? ReplyPikin wey say im mama no go sleep,im ma no go slumba. No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep. Abi na? N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here. I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
u sure say na true incident?..well if yes... Replyam really proud of that man he thinks like a true millionaire.. ![]()
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-03-2009 07:36 PM Me dey do wetin i no fit handle? i wanna c wat u wan show me en jst 2 let u knw, i dnt buy minute, am in my house wit my laptop. get itPikin wey say im mama no go sleep,im ma no go slumba. No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep. Abi na? N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here. I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U. so bring it on,
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 13-03-2009 01:48 AM u sure say na true incident?..well if yes... its a tru incident. am really proud of that man he thinks like a true millionaire.. ![]()
| |||||
are u ppl stil on dis issue ..am out of here...til further notice ..cheers Reply
| |||||
. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
what next... Reply
| |||||
Ask ya head na. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
guy u no dey fear sha...d last time i bomb u...na wheel barrow dem take covey u 2 native docta house becos english docta say dem never invent d machine wey go attend 2 ur case...so b warn!!!!!!!!! Reply
| |||||
Quote from: ronky on 13-03-2009 06:09 AM Quote from: Gwhy on 12-03-2009 07:36 PM Me dey do wetin i no fit handle? i wanna c wat u wan show me en jst 2 let u knw, i dnt buy minute, am in my house wit my laptop. get itPikin wey say im mama no go sleep,im ma no go slumba. No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep. Abi na? N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here. I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U. so bring it on, u mine u are on top of ur BF lap cos u are his top
| |||||
No comment. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
chie... Reply
| |||||
SHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
chie.. Reply
| |||||
Kolo union ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
league of kolo people Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)