Posted: at | |
| |||||
true... Reply
| |||||
hey girl you tried, keep it up maybe you can make money with this Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 13-03-2009 10:00 AM Ask ya head na. Gwhy, wetin dey happen na? why u dey fight this babe wey dey Kuala Lumpur for malaysia Lohun Lohun!!!!? take yah time oh! U don hear?
| |||||
Quote from: ronky on 13-03-2009 06:10 AM Quote from: Emmanuel4christ on 13-03-2009 01:48 AM u sure say na true incident?..well if yes... its a tru incident.am really proud of that man he thinks like a true millionaire.. ![]() @ Emma, u sef dey believ say na tru story come begin speak proper oyinbo! becos u se fine girl yeye dey smell for ur nose!!!!! take time , before this ronky girl go sell u still keep the money for ur hand come begin collect am small small
| |||||
Quote from: omatseye on 13-03-2009 10:20 AM chie.. u don start again with this ur chie! chie! wey u dey shout everywhere! u just wan make ur post reach 1000 by fire by force even if u no get anything to post! small time u go dey ask who i be! no worry ur post go soon reach , na small small but no be say go dey sing chie everywhere! abi u need agbo?![]()
| |||||
Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:11 AM Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na. well, thank u jare my guy! I don realise say hin kolo na in square meter!!! i bin no know before and that word "chie" e be like say na hin register fr hin brain last before virus enta the thing!!!
| |||||
yes so Reply
| |||||
hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:11 AM Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na. make una no mind am (omatseye) na becus of babe him head dey do honeypotli honeypotli
| |||||
CHIE...NA ME UNA DEY YARN 4 LIKE DIS Reply
| |||||
Good one! Super smart man! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 13-03-2009 09:25 PM Quote from: ronky on 13-03-2009 06:10 AM Quote from: Emmanuel4christ on 13-03-2009 01:48 AM u sure say na true incident?..well if yes... its a tru incident.am really proud of that man he thinks like a true millionaire.. ![]() @ Emma, u sef dey believ say na tru story come begin speak proper oyinbo! becos u se fine girl yeye dey smell for ur nose!!!!! take time , before this ronky girl go sell u still keep the money for ur hand come begin collect am small small NA WHAOO..SO THE GIRL THEY LIE 4 OLD PAPA LIKE ME..ABI.. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sky-tessy on 16-03-2009 10:25 AM hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name newbie dey ask Jamb questn. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 17-03-2009 03:11 AM Quote from: sky-tessy on 16-03-2009 10:25 AM hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name newbie dey ask Jamb questn.
| |||||
CHIE.... Reply
| |||||
Quote from: iphie on 16-03-2009 10:50 AM Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:11 AM Dgreat d guy(omatseye) na MAJOR KOLO na. make una no mind am (omatseye) na becus of babe him head dey do honeypotli honeypotli i beg 4give cos him no knw wetin him dey do
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 17-03-2009 02:57 PM Quote from: Gwhy on 17-03-2009 03:11 AM Quote from: sky-tessy on 16-03-2009 10:25 AM hi can i add u 2 my chat contact and send me your chat name newbie dey ask Jamb questn.Be the change u want 2 c in d WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)