How Indian mind works (Page 4)

Date: 12-03-2009 6:48 am (15 years ago) | Author: dammy rose
1 2 3 [4] 5 6 7
- Gwhy at 12-03-2009 07:10 PM (15 years ago)
(m)
Aint got notin 2 say 2 u at least av made ma point.
END OF DISCUSSION.

Posted: at 12-03-2009 07:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ronky at 12-03-2009 07:20 PM (15 years ago)
(f)
yea rite u hv got notin 2 say, dats it wit u pple u look for trouble  u cnt handle, y cnt u jst appreciate sm1, instead u said am a senseles person en ewu, hw mean is dat. en u said u hv made ur point, i dint c ani point, al i c is bla bla bla.
Posted: at 12-03-2009 07:20 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 07:31 PM (15 years ago)
(m)
.

Posted: at 12-03-2009 07:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 07:35 PM (15 years ago)
(m)
Me dey do wetin i no fit handle?
No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep.
Abi na?
N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here.
I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U.

Posted: at 12-03-2009 07:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 12-03-2009 07:36 PM (15 years ago)
(m)
Me dey do wetin i no fit handle?
Pikin wey say im mama no go sleep,im ma no go slumba.
No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep.
Abi na?
N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here.
I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U.

Posted: at 12-03-2009 07:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 13-03-2009 01:48 AM (15 years ago)
(m)
u sure say na true incident?..well if yes...

am really proud of that man he thinks like a true millionaire..Grin
Posted: at 13-03-2009 01:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ronky at 13-03-2009 06:09 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 12-03-2009 07:36 PM
Me dey do wetin i no fit handle?
Pikin wey say im mama no go sleep,im ma no go slumba.
No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep.
Abi na?
N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here.
I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U.
i wanna c wat u wan show me en jst 2 let u knw, i dnt buy minute, am in my house wit my laptop. get it
so bring it on,
Posted: at 13-03-2009 06:09 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- ronky at 13-03-2009 06:10 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 13-03-2009 01:48 AM
u sure say na true incident?..well if yes...

am really proud of that man he thinks like a true millionaire..Grin
its a tru incident.
Posted: at 13-03-2009 06:10 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 13-03-2009 06:40 AM (15 years ago)
(m)
are u ppl stil on dis issue ..am out of here...til further notice ..cheers
Posted: at 13-03-2009 06:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-03-2009 09:39 AM (15 years ago)
(m)
.

Posted: at 13-03-2009 09:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 09:51 AM (15 years ago)
(m)
what next...
Posted: at 13-03-2009 09:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-03-2009 10:00 AM (15 years ago)
(m)
Ask ya head na.

Posted: at 13-03-2009 10:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 10:06 AM (15 years ago)
(m)
guy u no dey fear sha...d last time i bomb u...na wheel barrow dem take covey u 2 native docta house becos english docta say dem never invent d machine wey go attend 2 ur case...so b warn!!!!!!!!!
Posted: at 13-03-2009 10:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 13-03-2009 10:12 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ronky on 13-03-2009 06:09 AM
Quote from: Gwhy on 12-03-2009 07:36 PM
Me dey do wetin i no fit handle?
Pikin wey say im mama no go sleep,im ma no go slumba.
No wori dat time wey u buy go soon finish u go go sleep.
Abi na?
N if u lik buy mor cs of me,u go jst burn ur money cs i go dey wait 4 u here.
I don c say u kuku no dey hear word n i go show u wetin dey happen 2 pple lik U.
i wanna c wat u wan show me en jst 2 let u knw, i dnt buy minute, am in my house wit my laptop. get it
so bring it on,



u mine  u are on top of ur BF lap cos u are his top
Posted: at 13-03-2009 10:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-03-2009 10:15 AM (15 years ago)
(m)
No comment.

Posted: at 13-03-2009 10:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 10:16 AM (15 years ago)
(m)
chie...
Posted: at 13-03-2009 10:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 13-03-2009 10:20 AM (15 years ago)
(m)
SHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHHH

Posted: at 13-03-2009 10:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 10:20 AM (15 years ago)
(m)
chie..
Posted: at 13-03-2009 10:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-03-2009 10:24 AM (15 years ago)
(m)
Kolo union

Posted: at 13-03-2009 10:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 13-03-2009 11:16 AM (15 years ago)
(m)
league of kolo people
Posted: at 13-03-2009 11:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. EFCC Boss, Olukoyede Faces Visa Ban Threat Over Yahaya Bello's Case

  2. UK-based Nigerian G@y Man Laments How Family Pressures Him To Marry A Woman Despite His Status

  3. I Vow To Keep Trolling Actress Bimbo Ademoye - Actor Deyemi Okanlawon Reveals Why

  4. Your First Salary Belong To Your Father For His Blessings Not to Your Pastor - Kanayo O. Kanayo

  5. Moses Bliss Reacts After A Troll Bashes Him For Allowing His Wife Preach Whenever They Go For

  6. One Shot As Soldiers Break Out Of Their Cells To Protest Poor Welfare In Sokoto

  7. Reaction As Davido Likes Tweet Calling Samklef A ‘Fool At 40’

  8. Brickhall School And Ovoke Family Issue Press Statement After Burial Of 4 Year Old

  9. Fulham v Manchester City: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  10. Singer, Fireboy Dismisses Rumour Of Rivalry With His Colleague, Asake

  11. Manchester United v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  12. Nottingham v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats


THIS WEEK
  1. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  2. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  3. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe

  4. Suspected Sextortion Blackmailer, Olamide Made £2m Vows To Release Embarrassing PIC/VID Of Boys

  5. Mercy Johnson Was With us in The Boat - Survivor of Boat Accident That Killed Jnr Pope Reveals

  6. Late Buhari Oloto's Wife, Alhaja Alimotu Sadia Oloto a.k.a IYA OYO Is Dead

  7. Nigerians React To Tinubu-Led Administration’s Cybersecurity Levy

  8. CBN Extends Suspension of Charges on Cash Deposits

  9. If I Buy You A Flight Ticket, Am I Suppose To Tell You To Wear Seat Belt – Adanma Luke Attacks

  10. Reactions As Mohbad’s Father Completes Renovation Of Family House In Ekiti State


TOP MEMBERS: