u wan play with crocrodie

Date: 13-03-2009 3:43 pm (16 years ago) | Author: bob peter
[1] 2 3 4 ... 29
- at 13-03-2009 03:43 PM (16 years ago)
(m)
U WAN PLAY WITH CROCRODIE?....u bi like wan small boy wey go zoom wit e mama...d boy com dey tell him mama say crocrodie talks...d mama say no no ...crocrodie does not talk...so as dem com reach d crocrodie cage na.d small boy get 1 small dog name terry.D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin..so d boy com dey show case his dog terry...na d crocrodie grab d dog 4 him mouth...na d small boy start 2 dey shout mummy,mummy...d crocrodie can only say   muuum....na d mama com as e pikin say where is terry....d small boy com say terry is inde d crocrodie mouth...na d small boy mama HALA...I TOLD U DAT IT IS ONLY IN STORY BOOKS DAT CROCRODIES TALKS.

Posted: at 13-03-2009 03:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- emmymth at 13-03-2009 04:15 PM (16 years ago)
(m)
good

Posted: at 13-03-2009 04:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 04:27 PM (16 years ago)
(m)
TANX...
Posted: at 13-03-2009 04:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-03-2009 05:12 PM (16 years ago)
(m)
Wetin good inside na?
Ds tin na major rubbish.

Posted: at 13-03-2009 05:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 05:27 PM (16 years ago)
(m)
LAUGHS.............
Posted: at 13-03-2009 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 13-03-2009 05:30 PM (16 years ago)
(m)
na story or na joke.-----...??'
Posted: at 13-03-2009 05:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 05:31 PM (16 years ago)
(m)
both....
Posted: at 13-03-2009 05:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 13-03-2009 05:32 PM (16 years ago)
(m)
U TRY SMALL SHA....
Posted: at 13-03-2009 05:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 13-03-2009 05:33 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 13-03-2009 04:15 PM
good
Good? e be like say two of una plan to just post this thing! anyway since u talk say the thing good, Interpret am fr us abeg!
Posted: at 13-03-2009 05:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 05:34 PM (16 years ago)
(m)
who b dis?
Posted: at 13-03-2009 05:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 13-03-2009 05:36 PM (16 years ago)
(m)
degreatest2 so u nor go school,,,u nor fit read
Posted: at 13-03-2009 05:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 13-03-2009 05:36 PM (16 years ago)
(m)
Chie na dgreat u dey 4lo talk lik dat?

Posted: at 13-03-2009 05:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 05:36 PM (16 years ago)
(m)
school boy?
Posted: at 13-03-2009 05:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 13-03-2009 05:39 PM (16 years ago)
(m)
who he bi,,na God
Posted: at 13-03-2009 05:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 13-03-2009 05:40 PM (16 years ago)
(m)
u knw tel am my dream...
Posted: at 13-03-2009 05:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 13-03-2009 10:14 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 13-03-2009 05:36 PM
Chie na dgreat u dey 4lo talk lik dat?
Leave am, Gwhy, shey him body dey do am one kain one kain na! hin dey open dat hin mouth wey Olodumare go soon super glue for am dey ask me if i no sabi read! U no see as hin siddon untop car abi na motor sef like money wey dem dey carry come from east! na diarrhea of the mouth dey worry am, EWU!
Posted: at 13-03-2009 10:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 14-03-2009 06:23 AM (16 years ago)
(m)
D guy na kolo na.

Posted: at 14-03-2009 06:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Doshe at 14-03-2009 10:05 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:23 AM
D guy na kolo na.

KOLOMENTAL
Posted: at 14-03-2009 10:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 14-03-2009 10:15 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: omatseye on 13-03-2009 03:43 PM
U WAN PLAY WITH CROCRODIE?....u bi like wan small boy wey go zoom wit e mama...d boy com dey tell him mama say crocrodie talks...d mama say no no ...crocrodie does not talk...so as dem com reach d crocrodie cage na.d small boy get 1 small dog name terry.D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin..so d boy com dey show case his dog terry...na d crocrodie grab d dog 4 him mouth...na d small boy start 2 dey shout mummy,mummy...d crocrodie can only say   muuum....na d mama com as e pikin say where is terry....d small boy com say terry is inde d crocrodie mouth...na d small boy mama HALA...I TOLD U DAT IT IS ONLY IN STORY BOOKS DAT CROCRODIES TALKS.


hehehehehehe, nice one there

Posted: at 14-03-2009 10:15 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- degreatest2 at 14-03-2009 10:50 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Doshe on 14-03-2009 10:05 AM
Quote from: Gwhy on 14-03-2009 06:23 AM
D guy na kolo na.

KOLOMENTAL
dat Guy na monkey! tell am make hin come collect "banana" cos ha him food! ewu "car climber"
Posted: at 14-03-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 ... 29

Featured Discussions