mak we go sillj or dose own?@kris n iphie
Posted: at | |
mak we go sillj or dose own?@kris n iphie Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 10:01 AM Which 1 na, okay..... will join you guys.... on my way..... mak we go sillj or dose own?@kris n iphie ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na comedy be this or Tragedy!!!!? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
any tin u say boy na u get ur baloon mouth..@akxrech... Reply
| |||||
DEM DON RUN...WEY KRIS O B4 E ENTER YABA MARKET OOOOO Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 20-03-2009 10:34 AM any tin u say boy na u get ur baloon mouth..@akxrech... ah ah..e offend u? lolzzz
| |||||
NO I JUST DEY YARN D GUY.... Reply
| |||||
sillj...all i want is 2 see newbie in d house given freedow 2 express their self,and skills Reply
| |||||
happy weekend?all my pals.... Reply
| |||||
yeah...happy weekend buddy. Reply
| |||||
Quote from: iphie on 20-03-2009 07:54 AM Quote from: omatseye on 20-03-2009 07:15 AM Quote from: Toks-E on 14-03-2009 10:15 AM Quote from: omatseye on 13-03-2009 03:43 PM U WAN PLAY WITH CROCRODIE?....u bi like wan small boy wey go zoom wit e mama...d boy com dey tell him mama say crocrodie talks...d mama say no no ...crocrodie does not talk...so as dem com reach d crocrodie cage na.d small boy get 1 small dog name terry.D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin..so d boy com dey show case his dog terry...na d crocrodie grab d dog 4 him mouth...na d small boy start 2 dey shout mummy,mummy...d crocrodie can only say muuum....na d mama com as e pikin say where is terry....d small boy com say terry is inde d crocrodie mouth...na d small boy mama HALA...I TOLD U DAT IT IS ONLY IN STORY BOOKS DAT CROCRODIES TALKS. ask toks!! in understand wella;D THANX PAL.TOKS-E hehehehehehe, nice one there sm1 explain dis joke i dnt understnd it, d crocodille chop d dog so? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
EMMA...READING AGAIN... Reply
| |||||
Emma, wetin dey? awon opeke e nko? she won o ja si? Reply
| |||||
guy interprete.... Reply
| |||||
chie... Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 23-03-2009 03:53 AM Quote from: iphie on 20-03-2009 07:54 AM Quote from: omatseye on 20-03-2009 07:15 AM Quote from: Toks-E on 14-03-2009 10:15 AM Quote from: omatseye on 13-03-2009 03:43 PM U WAN PLAY WITH CROCRODIE?....u bi like wan small boy wey go zoom wit e mama...d boy com dey tell him mama say crocrodie talks...d mama say no no ...crocrodie does not talk...so as dem com reach d crocrodie cage na.d small boy get 1 small dog name terry.D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin..so d boy com dey show case his dog terry...na d crocrodie grab d dog 4 him mouth...na d small boy start 2 dey shout mummy,mummy...d crocrodie can only say muuum....na d mama com as e pikin say where is terry....d small boy com say terry is inde d crocrodie mouth...na d small boy mama HALA...I TOLD U DAT IT IS ONLY IN STORY BOOKS DAT CROCRODIES TALKS. ask toks!! in understand wella;D THANX PAL.TOKS-E hehehehehehe, nice one there sm1 explain dis joke i dnt understnd it, d crocodille chop d dog so? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omatseye on 23-03-2009 03:09 PM guy interprete.... How much u go pay?
| |||||
PAY? ReplyD guy na ALAWIN na@ dgreat Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
PAY? ReplyD guy na ALAWIN na@ dgreat Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 24-03-2009 06:57 PM PAY? Alawin? abeg go front oh!fr 2009! me ra roran! D guy na ALAWIN na@ dgreat
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech