u wan play with crocrodie (Page 2)

Date: 13-03-2009 3:43 pm (16 years ago) | Author: bob peter
1 [2] 3 4 5 ... 29
- omatseye at 20-03-2009 07:15 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 14-03-2009 10:15 AM
Quote from: omatseye on 13-03-2009 03:43 PM
U WAN PLAY WITH CROCRODIE?....u bi like wan small boy wey go zoom wit e mama...d boy com dey tell him mama say crocrodie talks...d mama say no no ...crocrodie does not talk...so as dem com reach d crocrodie cage na.d small boy get 1 small dog name terry.D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin..so d boy com dey show case his dog terry...na d crocrodie grab d dog 4 him mouth...na d small boy start 2 dey shout mummy,mummy...d crocrodie can only say   muuum....na d mama com as e pikin say where is terry....d small boy com say terry is inde d crocrodie mouth...na d small boy mama HALA...I TOLD U DAT IT IS ONLY IN STORY BOOKS DAT CROCRODIES TALKS.

THANX PAL.TOKS-E

hehehehehehe, nice one there
Posted: at 20-03-2009 07:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 20-03-2009 07:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on 20-03-2009 07:15 AM
Quote from: Toks-E on 14-03-2009 10:15 AM
Quote from: omatseye on 13-03-2009 03:43 PM
U WAN PLAY WITH CROCRODIE?....u bi like wan small boy wey go zoom wit e mama...d boy com dey tell him mama say crocrodie talks...d mama say no no ...crocrodie does not talk...so as dem com reach d crocrodie cage na.d small boy get 1 small dog name terry.D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin..so d boy com dey show case his dog terry...na d crocrodie grab d dog 4 him mouth...na d small boy start 2 dey shout mummy,mummy...d crocrodie can only say   muuum....na d mama com as e pikin say where is terry....d small boy com say terry is inde d crocrodie mouth...na d small boy mama HALA...I TOLD U DAT IT IS ONLY IN STORY BOOKS DAT CROCRODIES TALKS.

THANX PAL.TOKS-E

hehehehehehe, nice one there

sm1 explain dis joke i dnt understnd it, d crocodille chop d dog so?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??
Posted: at 20-03-2009 07:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 07:54 AM (16 years ago)
(m)
.

Posted: at 20-03-2009 07:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 20-03-2009 08:18 AM (16 years ago)
(m)
read it again....
Posted: at 20-03-2009 08:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 20-03-2009 08:21 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: omatseye on 20-03-2009 08:18 AM
read it again....

am trying to but ur attitude kip cropping up
Posted: at 20-03-2009 08:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 20-03-2009 08:30 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 20-03-2009 08:21 AM
Quote from: omatseye on 20-03-2009 08:18 AM
read it again....

am trying to but ur attitude kip cropping up
keep reading...soon u will get d gist
Posted: at 20-03-2009 08:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 08:52 AM (16 years ago)
(m)
Wetin u wan read 4 smtin wey no mak sense@ iphie

Posted: at 20-03-2009 08:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 20-03-2009 08:58 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 08:52 AM
Wetin u wan read 4 smtin wey no mak sense@ iphie

my broda am trying to make sense out of nonsense  Huh?
Posted: at 20-03-2009 08:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 09:04 AM (16 years ago)
(m)
U ma get time 2 waste,
instead mak u use dat tim com play wit me abi na wetin u talk?@ iphie baby

Posted: at 20-03-2009 09:04 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 20-03-2009 09:08 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 09:04 AM
U ma get time 2 waste,
instead mak u use dat tim com play wit me abi na wetin u talk?@ iphie baby

pele my dear which kan play u want? tongolo abi tenten?
Posted: at 20-03-2009 09:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 09:17 AM (16 years ago)
(m)
Na u go talk d 1 wey ur mood dey na,@ iphie

Posted: at 20-03-2009 09:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 20-03-2009 09:20 AM (16 years ago)
(m)
chie...
Posted: at 20-03-2009 09:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 09:25 AM (16 years ago)
(m)
.

Posted: at 20-03-2009 09:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-03-2009 09:40 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 20-03-2009 08:58 AM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 08:52 AM
Wetin u wan read 4 smtin wey no mak sense@ iphie

my broda am trying to make sense out of nonsense  Huh?
de G, how you dey now.... iphie ese, e ku ojo o ni..... @iphie, wetin you dey stress yourself dey read wetin no make sense, so dry, and not funny..... see some people ambition for here na to become naijahero by all means..... him just want make him topic dey on fire.... i no even understand the joke sef...
"D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin." shey na animal kingdom story him dey tell us abi na wetin.... how pesin go zoo go dey talk to crocodie, crocodie sef come dey answer the persin.... Angry Angry Angry
Posted: at 20-03-2009 09:40 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 20-03-2009 09:48 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 20-03-2009 09:40 AM
Quote from: iphie on 20-03-2009 08:58 AM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 08:52 AM
Wetin u wan read 4 smtin wey no mak sense@ iphie

my broda am trying to make sense out of nonsense  Huh?
de G, how you dey now.... iphie ese, e ku ojo o ni..... @iphie, wetin you dey stress yourself dey read wetin no make sense, so dry, and not funny..... see some people ambition for here na to become naijahero by all means..... him just want make him topic dey on fire.... i no even understand the joke sef...
"D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin." shey na animal kingdom story him dey tell us abi na wetin.... how pesin go zoo go dey talk to crocodie, crocodie sef come dey answer the persin.... Angry Angry Angry

awe, bo ni, so wa, ewo lo se, awon ti be yen ko se won wa da da, anything wey them like make dem do, dey should just make it quike, there r turning this forum into a mini zoo
Posted: at 20-03-2009 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 09:51 AM (16 years ago)
(m)
I don tel una say mak una ignore d NICOMPOOP@ kris,sillyj,dgreat n iphie

Posted: at 20-03-2009 09:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac

- Kristiantus at 20-03-2009 09:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 20-03-2009 09:48 AM
Quote from: Kristiantus on 20-03-2009 09:40 AM
Quote from: iphie on 20-03-2009 08:58 AM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 08:52 AM
Wetin u wan read 4 smtin wey no mak sense@ iphie

my broda am trying to make sense out of nonsense  Huh?
de G, how you dey now.... iphie ese, e ku ojo o ni..... @iphie, wetin you dey stress yourself dey read wetin no make sense, so dry, and not funny..... see some people ambition for here na to become naijahero by all means..... him just want make him topic dey on fire.... i no even understand the joke sef...
"D small boy com say "HELLO CROCRODIE" ,d crocrodie no talk anytin." shey na animal kingdom story him dey tell us abi na wetin.... how pesin go zoo go dey talk to crocodie, crocodie sef come dey answer the persin.... Angry Angry Angry

awe, bo ni, so wa, ewo lo se, awon ti be yen ko se won wa da da, anything wey them like make dem do, dey should just make it quike, there r turning this forum into a mini zoo
Grin Grin Grin Grin
iphie, ma ma fe erin pa mi..... "mini zoo" hahahaha..... Grin Grin Grin Grin kido nko se da da ni o wa?  Cool Cool Cool
Posted: at 20-03-2009 09:52 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 20-03-2009 09:54 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 09:51 AM
I don tel una say mak una ignore d NICOMPOOP@ kris,sillyj,dgreat n iphie
D G, i don hear..... na my last post for dis yeye topic be dis..... abeg make we look for better topic yan on....
Posted: at 20-03-2009 09:54 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 20-03-2009 10:00 AM (16 years ago)
(m)
U SEE Y NAIJA NO DEY PRODUCE D BEST...BECOS WE FAIL 2 B CREATIVE IN NATURE...
Posted: at 20-03-2009 10:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 29

Featured Discussions