nawa,,,,dis ting is too long oo
NA SO NA.ABI WETIN U EXPECT.... LONG BUT NEVA LONG REACH DAT UR TINY 2STICK U CALLD ARMS ....NOTIN UR A*#S SEEMS 2APPRECIATE ARROUND HERE....@MUSHROOM ah ah, are u fighting with this babe? abeg leave am jo! she no like long tin abi na by force make she dey manage short and small tins na!, na her own keg of palmie be dat ke! hmmmm dgreat..... Posted: at 25-03-2009 11:10 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
krist! abi na! i talk lie? if u no like long tin, na short tins u go enjoy na! afterall na word and opposite dem teach us for primary school wey i go! Posted: at 25-03-2009 11:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
krist! abi na! i talk lie? if u no like long tin, na short tins u go enjoy na! afterall na word and opposite dem teach us for primary school wey i go!
okay ooo.... no long tin....  but how person go see wetin dey sweet come prefer wetin better... what can short tin go fit do ehn dgreat... Posted: at 25-03-2009 11:49 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
krist! abi na! i talk lie? if u no like long tin, na short tins u go enjoy na! afterall na word and opposite dem teach us for primary school wey i go!
okay ooo.... no long tin....  but how person go see wetin dey sweet come prefer wetin better... what can short tin go fit do ehn dgreat... oya now make we ask, mushabc abi? na she go fit tell us the answer Posted: at 25-03-2009 12:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
krist! abi na! i talk lie? if u no like long tin, na short tins u go enjoy na! afterall na word and opposite dem teach us for primary school wey i go!
okay ooo.... no long tin....  but how person go see wetin dey sweet come prefer wetin better... what can short tin go fit do ehn dgreat... oya now make we ask, mushabc abi? na she go fit tell us the answer e be like say she don waka comot.... when she come around tomorrow, we go ask am.... Posted: at 25-03-2009 06:10 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Recoverd at 25-03-2009 10:39 PM (16 years ago) (f) Heard it b4 bt stil funy. Posted: at 25-03-2009 10:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MEN UR JOKE THIGHT LIKE PATIENCE UNZOKWU WEN WHERE THIGHT.... OBOB E MAKE SENCE LIKE INI EDO WEN NAKED.U TRY MA GUY... Posted: at 27-03-2009 04:17 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
skarfies at 27-03-2009 04:54 AM (16 years ago) (m) HAH .....EGBAMI.....AWON WO LELE YI KE.....DEMON KE...DE LORD IS MA SHEPARD KE.....SHEY THOSE ONE'S WEY U MENTION THIER NAMES NA DEMONS TOO KE...  ?....//// LOL Posted: at 27-03-2009 04:54 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickyvil at 27-03-2009 05:14 AM (16 years ago) (m) Na wa o this one too much oo the woman dey right them rape am Posted: at 27-03-2009 05:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 27-03-2009 05:40 AM (16 years ago) (m) TRU TALK JARE......IF TEACHER NO GIV THE WOMAN BELLE.......TEACHER NO RAPE NA.......NA BANG.........THE TEACHER MUST BE A MEMBER OF FREE BANGERZ ASSOCIATION.....////..LOL VERY FUNNY TIN....... Posted: at 27-03-2009 05:40 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
TRU TALK JARE......IF TEACHER NO GIV THE WOMAN BELLE.......TEACHER NO RAPE NA.......NA BANG.........THE TEACHER MUST BE A MEMBER OF FREE BANGERZ ASSOCIATION.....////..LOL VERY FUNNY TIN.......
skar, u follow dey the association? wetin ur own post for there? @ demon, walahi, when i see ur pic and name , i come fear small, but no kain! omo awo lawa mejeeji! Posted: at 27-03-2009 01:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Heard it b4 bt stil funy.
na hin be say the joke na raise to power 2! Posted: at 30-03-2009 07:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 31-03-2009 09:14 PM (16 years ago) (f) i don miss.... Posted: at 31-03-2009 09:14 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Phil2 at 1-04-2009 09:48 AM (16 years ago) (m) hmmmm ds is a case of mortal combatant firing point officer Posted: at 1-04-2009 09:48 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 1-04-2009 09:50 AM (16 years ago) (m) Hmmm hmmm hmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 1-04-2009 09:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 3-04-2009 12:48 PM (16 years ago) (m) hmmmm ds is a case of mortal combatant firing point officer
u be lawyer?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 3-04-2009 12:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OLUCHI5 at 11-07-2016 06:51 PM (8 years ago) (m) hmmm Posted: at 11-07-2016 06:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
24magic at 11-03-2017 10:11 PM (8 years ago) (m) You really enjoyed all process Posted: at 11-03-2017 10:11 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |