ironlady at 20-03-2009 11:29 PM (15 years ago) (f) hen na...u dont know wat love is sha.. Love is blind.......i don lovve up wit my bebe ok?,,,so if una dey vex....abeg vex delete unaa profile comot for here jare....mumu idiots @grate,gy okayy........ Posted: at 20-03-2009 11:29 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
stripod102 at 20-03-2009 11:35 PM (15 years ago) (m) hen na...u dont know wat love is sha..
Love is blind.......i don lovve up wit my bebe ok?,,,so if una dey vex....abeg vex delete unaa profile comot for here jare....mumu idiots @grate,gy okayy........ okay what? Posted: at 20-03-2009 11:35 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ironlady at 20-03-2009 11:35 PM (15 years ago) (f) hen na...u dont know wat love is sha..
Love is blind.......i don lovve up wit my bebe ok?,,,so if una dey vex....abeg vex delete unaa profile comot for here jare....mumu idiots @grate,gy okayy........ okay what? i heard wat u said na or wat do u want me to say Posted: at 20-03-2009 11:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
hi wan make u dey halla hin name na! Posted: at 21-03-2009 11:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 21-03-2009 12:11 PM (15 years ago) (m) Abi na, mak im dey bark up n down lik Dog wey get KWASHIOKOK@ tripod stand
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 21-03-2009 12:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 21-03-2009 01:27 PM (15 years ago) (m) HE WHO FND A WIFE, FND A GUD TIN BRO....HATERZ CAN DIE JOO..WU CARES @STRIPOD DA "RUDEBOIE" AM WITH U MAN 101%....LOL Posted: at 21-03-2009 01:27 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
YOU ARE VERY FACTUAL IN YOUR JOKE.Keep it up,but the ending of the story isn't hilarious.
watin be this oyinbo now...diko plz... Posted: at 21-03-2009 09:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 22-03-2009 01:40 AM (15 years ago) (m) YOU ARE VERY FACTUAL IN YOUR JOKE.Keep it up,but the ending of the story isn't hilarious.
MR..WE NO GO MIND UR TEACHIN OOO Posted: at 22-03-2009 01:40 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stripod102 at 23-03-2009 02:49 AM (15 years ago) (m) hi wan make u dey halla hin name na!
for where e dey pain u na ? Abi na, mak im dey bark up n down lik Dog wey get KWASHIOKOK@ tripod stand
WDF!!!! Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy....Gy.....u go soon shit for church...when i start wit u.. Posted: at 23-03-2009 02:49 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stripod102 at 23-03-2009 02:50 AM (15 years ago) (m) hen na...u dont know wat love is sha..
Love is blind.......i don lovve up wit my bebe ok?,,,so if una dey vex....abeg vex delete unaa profile comot for here jare....mumu idiots @grate,gy okayy........ okay what? i heard wat u said na or wat do u want me to say u know na dearie...... Posted: at 23-03-2009 02:50 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
YOU ARE VERY FACTUAL IN YOUR JOKE.Keep it up,but the ending of the story isn't hilarious.
Thanks bro, but i no too understand grammar oh! "factual & hilarious" Posted: at 23-03-2009 02:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
downlowguy at 23-03-2009 02:49 PM (15 years ago) (m) Hmmmmm.
guy i just pray say make i become that teacher ni....humm i go don too enjoy..lol Posted: at 23-03-2009 02:49 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mushabc at 23-03-2009 02:51 PM (15 years ago) (f) nawa,,,,dis ting is too long oo Posted: at 23-03-2009 02:51 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hmmmmm.
guy i just pray say make i become that teacher ni....humm i go don too enjoy..lol so u wan become the Tisha abi? oya nw? who come be woman wey dey sell "sumthing" Posted: at 23-03-2009 02:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
YOU ARE VERY FACTUAL IN YOUR JOKE.Keep it up,but the ending of the story isn't hilarious.
Thanks bro, but i no too understand grammar oh! "factual & hilarious" Posted: at 23-03-2009 03:26 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
U too like to dey show ur teeth! any small thing u dn show am! we don see am , e look like snow! and na maclean u dey use abi na colgate? Posted: at 24-03-2009 09:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nawa,,,,dis ting is too long oo
lol..n everything they too long 4 u..hhhaaa hhhaaaa!!!..if e no too long u go get fobia all stuffs like that.. which one con too shot tell us.. Posted: at 25-03-2009 02:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kiss17kiss at 25-03-2009 03:20 AM (15 years ago) (f) lol.....the woman is stupid and all. omg she was enjoying herself and didn,t say nothing on till she remembered she was preganat. what a stupid woman. i mean common...she wouldn,t ahev siad anything if she was not pregnant. if you being raoped you scream and shout to you can,t anymore. or if he had a gun to you or something harmful then i suppose shouting would not suffice but you can still cry or try something. stupid stupid woman and the preist must be avrey patient man to be listening to her for that long. i mean by the time she siad he carressed her boobs i woudl ahve shut her up and asked her if she was screaming ro something. lol but never teh less...its a very stupid but funny story..... thanks to who ever posted this. imean this tori just make my night jo..lol Posted: at 25-03-2009 03:20 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
skarfies at 25-03-2009 03:58 AM (15 years ago) (m) nawa,,,,dis ting is too long oo
NA SO NA.ABI WETIN U EXPECT.... LONG BUT NEVA LONG REACH DAT UR TINY 2STICK U CALLD ARMS ....NOTIN UR A*#S SEEMS 2APPRECIATE ARROUND HERE....@MUSHROOM Posted: at 25-03-2009 03:58 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nawa,,,,dis ting is too long oo
NA SO NA.ABI WETIN U EXPECT.... LONG BUT NEVA LONG REACH DAT UR TINY 2STICK U CALLD ARMS ....NOTIN UR A*#S SEEMS 2APPRECIATE ARROUND HERE....@MUSHROOM ah ah, are u fighting with this babe? abeg leave am jo! she no like long tin abi na by force make she dey manage short and small tins na!, na her own keg of palmie be dat ke! Posted: at 25-03-2009 11:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |