no na u my mind give it to
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-08-2012 01:39 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 7-08-2012 04:24 PM (12 years ago) (f) OMG! all dis yeye tins for ma post ni? Abeg make una carry una naughty wooing toasting and chyking comments go anoda post cos I still use to think...... I use to think dat na yeye pipo full NP untill I visited confession forum
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 7-08-2012 04:24 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
chummyli at 7-08-2012 05:25 PM (12 years ago) (f) Abi I use to think if ur hus bang u wella na triplet u go born
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 7-08-2012 05:25 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 7-08-2012 08:31 PM (12 years ago) (m) watin i dey think kwanu
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 7-08-2012 08:31 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i use to think every one had sex over 18yrs Posted: at 7-08-2012 08:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 7-08-2012 08:39 PM (12 years ago) (m) doctor said that i should stop thinking
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 7-08-2012 08:39 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ok carry your enpty head dey go na Posted: at 7-08-2012 08:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 12:40 AM (12 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 12:40 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ok carry your enpty head dey go na
i think say na only me know say e head na empty barrel
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 07:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
alwayz pink to b here
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 07:48 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 10:47 AM (12 years ago) (f) Where Chummyli dey make she come finish this game
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 10:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
she go market
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 10:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 8-08-2012 11:45 AM (12 years ago) (f) weytin shim go buy
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 8-08-2012 11:45 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 8-08-2012 01:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 8-08-2012 05:12 PM (12 years ago) (f) I use to think dat ma yansh go big like ma sister own
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 8-08-2012 05:12 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i use to think all vegetarians were healthy eaters Posted: at 8-08-2012 05:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 8-08-2012 08:23 PM (12 years ago) (f) I use to think dat if I no get meat for my food dat means ma food neva complete
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 8-08-2012 08:23 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
my sister e no complete o..i get that very problem till date!! if meat no dey a never even feel like i chop sef!!  i use to think every white man in Europe must rich Posted: at 8-08-2012 09:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 8-08-2012 09:12 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 8-08-2012 09:12 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |