go cook am nah
you this my soon to be EX i resemble yam for your eye Posted: at 7-08-2012 10:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
no is just like ur shape be like onion nah
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-08-2012 10:51 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 7-08-2012 10:52 AM (12 years ago) (f)  una no well
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-08-2012 10:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
meeeeeeeeeeee
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-08-2012 10:53 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Algreatz at 7-08-2012 10:55 AM (12 years ago) (m) This room ₪a̶̲̥̅̊ i use †̥☺ think room Ōoº°˚ ˚°ºh.... Now Mizcollins1, Shydaimma Α̲̅πϑ ExpertTBright don coloby d room Posted: at 7-08-2012 10:55 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
no is just like ur shape be like onion nah
wetin my honey pot shape like too?? yeye man! Posted: at 7-08-2012 10:56 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 7-08-2012 10:58 AM (12 years ago) (f) abeg make una no start todae...
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-08-2012 10:58 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
This room ₪a̶̲̥̅̊ i use †̥☺ think room Ōoº°˚ ˚°ºh.... Now Mizcollins1, Shydaimma Α̲̅πϑ ExpertTBright don coloby d room
you no like wetin we do to the room ni Posted: at 7-08-2012 10:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vex for our husband na him start am na!!! Posted: at 7-08-2012 11:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 7-08-2012 11:03 AM (12 years ago) (f) go sit dwn somewhere  na two of una
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-08-2012 11:03 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Algreatz at 7-08-2012 11:06 AM (12 years ago) (m) Hmmmmm!!!! Shydaimma didn't tell she was married ni Posted: at 7-08-2012 11:06 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Shydaimma at 7-08-2012 11:13 AM (12 years ago) (f) huh huh huh abeg come again..i no get..i look like mama for ur eyes?
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-08-2012 11:13 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
don't mind him he think say u don born all ur pikin finished self
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 7-08-2012 11:16 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Algreatz at 7-08-2012 11:16 AM (12 years ago) (m) Yes.... Small Mama Posted: at 7-08-2012 11:16 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Shydaimma at 7-08-2012 11:17 AM (12 years ago) (f)  Chaiii
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-08-2012 11:17 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Algreatz at 7-08-2012 11:19 AM (12 years ago) (m) ђơ̴̴̴̴̴̴͡ω many people d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ Dis room ni? Posted: at 7-08-2012 11:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
count am you go find out Posted: at 7-08-2012 11:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 7-08-2012 11:22 AM (12 years ago) (f) ђơ̴̴̴̴̴̴͡ω many people d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ Dis room ni?
 Abeg i no fit stress my eyes again..na china u dey dey type? or na korea? or u jus dey insert those boxes
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 7-08-2012 11:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Algreatz at 7-08-2012 11:22 AM (12 years ago) (m) @mizcollins1 I no sabi arithmetic, ₪a̶̲̥̅̊ maths i sabi Posted: at 7-08-2012 11:22 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |