Join The Naijapals Charity Visit Train 2012 (Extension To 3 States) (Page 7)

Date: 02-07-2012 7:02 pm (11 years ago) | Author: Naijapals Website
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22
- GeeCee at 4-07-2012 11:00 AM (11 years ago)
(m)
How does one board this train to Ibadan?
Posted: at 4-07-2012 11:00 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- richi192 at 4-07-2012 11:01 AM (11 years ago)
(f)
good Grin

Posted: at 4-07-2012 11:01 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- malvin2525 at 4-07-2012 11:22 AM (11 years ago)
(m)
 Angry
Posted: at 4-07-2012 11:22 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- inengduma at 4-07-2012 11:35 AM (11 years ago)
(f)
i would love to join the train but no chance. may God see u through amen.
Posted: at 4-07-2012 11:35 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- crusifixo at 4-07-2012 01:02 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on  3-07-2012 05:30 PM
which of the destinations do u wanna join?

ASO ROCK
Posted: at 4-07-2012 01:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- crusifixo at 4-07-2012 01:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on  2-07-2012 07:30 PM
Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this

IF YOU BRING THESE YOUR MADNESS COME THAT TRAIN, I GO PUSH YOU THROW FROM THE TRAIN....
Posted: at 4-07-2012 01:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 4-07-2012 01:29 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  4-07-2012 10:19 AM
Shocked Shocked Shocked
Huh? Huh?

Posted: at 4-07-2012 01:29 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 50scent at 4-07-2012 02:08 PM (11 years ago)
(m)
Let him drink his coffee if u not tired of chocoholic  Sad

Posted: at 4-07-2012 02:08 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 4-07-2012 04:04 PM (11 years ago)
(m)
this is interesting

Posted: at 4-07-2012 04:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- verah at 4-07-2012 04:30 PM (11 years ago)
(f)
which train is going to kano? or maduguri?  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 4-07-2012 04:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 4-07-2012 05:12 PM (11 years ago)
(f)
nice one... give us concrete information abt dis train and make sure u provide bomb proof in-case of boko haram....
will be there life and direct  Grin Grin
Posted: at 4-07-2012 05:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-07-2012 05:14 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  4-07-2012 05:12 PM
nice one... give us concrete information abt dis train and make sure u provide bomb proof in-case of boko haram....
will be there life and direct  Grin Grin

u will be there? u sure sey the arrival location no go far for u? or u no get wedding to attend that saturday? lol.. nne nawa for u ooooooooo.. how body?

Posted: at 4-07-2012 05:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 4-07-2012 05:22 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  4-07-2012 05:14 PM
u will be there? u sure sey the arrival location no go far for u? or u no get wedding to attend that saturday? lol.. nne nawa for u ooooooooo.. how body?

heheheh dis woman ... u wnt carry am enta NP ni.... i got the information on  time so will prepare and make out time for it... as for my body e dey inside cloth na only cold dey catch am lol
Posted: at 4-07-2012 05:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-07-2012 05:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  4-07-2012 05:22 PM
heheheh dis woman ... u wnt carry am enta NP ni.... i got the information on  time so will prepare and make out time for it... as for my body e dey inside cloth na only cold dey catch am lol

so my info wey i gv u , na delay  is dangerous abi? no worry i go catch u.. i dey lag sha

Posted: at 4-07-2012 05:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 4-07-2012 05:29 PM (11 years ago)
(f)
u see .... u dey lag and u no tell me ooo tiill wen u go ready to go hehehe anyway hw long are u staying maybe we go saw sorry see dis sat
Posted: at 4-07-2012 05:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-07-2012 05:53 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  4-07-2012 05:29 PM
u see .... u dey lag and u no tell me ooo tiill wen u go ready to go hehehe anyway hw long are u staying maybe we go saw sorry see dis sat

as u don phyuk up twice na.. i enter this morning around dat kain 10..i go dey till friday..i dey same hotel for ketu

Posted: at 4-07-2012 05:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 4-07-2012 05:59 PM (11 years ago)
(f)
 Angry Angry  u no go stay reach Saturday ni
Posted: at 4-07-2012 05:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-07-2012 06:09 PM (11 years ago)
(f)
Nope.. fri evening i dey enter back

Posted: at 4-07-2012 06:09 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 4-07-2012 06:11 PM (11 years ago)
(f)
i go try go to mountain if mountain no gree come... atleast bfor i go.. Grin Grin

Posted: at 4-07-2012 06:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tgrems at 4-07-2012 06:17 PM (11 years ago)
(m)
i go dey there live na me go be conductor not u at all
our next visit now go be Benue State, make we go there go touch lives
Posted: at 4-07-2012 06:17 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22