Posted: at | |
| |||||
May ur soul rest in peace Reply
| |||||
May ur soul rest in peace Reply
| |||||
Quote from: mizcollins1 on 24-07-2012 07:52 PM YES O VERY SAD INDEED FOR MY COUNTRY ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rest in peace oga presido... Replywish sey na buhari,atiku,ibb,ciroma,and that dirty leader of the boko idiots wey death don theif..........obj i no forget you oooooo.......you too go join dem for the same bus
| |||||
hOW come TB Joshua did not prophesized about his death? Beware of false prophets. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
May his soul rest in perfect peace Reply
| |||||
Nobody knows the day that he or she will leave this earth, so my lovely people in the house please always do good so that GOD will put u in a good place in heaven. Reply
| |||||
Quote from: paul4daddykalu on 24-07-2012 07:30 PM MY PEOPLE SAY BETTER THING NO DEY LAST, ALL THESE BAD LEADERS WEY FULL EVERY WHERE FOR NIGERIA NO DEY DIE.. LIKE OBASANJO, BABANGIDA AND OTHERS STILL DEY ALIVE.... BUT DEATH STILL LEAVE THEM VISIT John Atta Mills ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() My brother,you know why they never die? It is because God dey give them time to repent and return all the loots they stole from Naija.My evil uncle wey dey worship satan has not die. A man who lives by charms, juju and voodoo. Edy Nagwu na his herbalist. But innocent ppl dey die daily.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: gentlefelix on 24-07-2012 08:29 PM My brother,you know why they never die? It is because God dey give them time to repent and return all the loots they stole from Naija.My evil uncle wey dey worship satan has not die. A man who lives by charms, juju and voodoo. Edy Nagwu na his herbalist. But innocent ppl dey die daily. Hmmmmmm
| |||||
2moro em go say tb joshua done see am b4. Naso 9ja bad politicians go die soon finish Amen! Reply
| |||||
GHANA PEOPLE MAKE YOU PEOPLE TAKE HEART FOR THE GREAT LOSE OF THE PRESIDENT GOD KNOWS THE BEST.MAY HIS SOUL REST PEACE Reply
| |||||
GHANA PEOPLE MAKE YOU PEOPLE TAKE HEART FOR THE GREAT LOSE OF THE PRESIDENT GOD KNOWS THE BEST.MAY HIS SOUL REST PEACE Reply
| |||||
Quote from: gentlefelix on 24-07-2012 08:29 PM My brother,you know why they never die? It is because God dey give them time to repent and return all the loots they stole from Naija.My evil uncle wey dey worship satan has not die. A man who lives by charms, juju and voodoo. Edy Nagwu na his herbalist. But innocent ppl dey die daily. good talk ![]() ![]() ![]()
| |||||
RIPP -Rest In Perfect Peace..... Reply![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Quote from: dlimelite on 24-07-2012 08:31 PM Hmmmmmm Na true now, if you dey doubt me, make I give you the name of my village, you go find out yourself. Him involved him only male pikin for his juju thing, him go go get am, the boy go dig ground for my grandmother's compound, dem go bury am, then him wife go cover the spot with cocoyams so that their pikins dem no go be the ones to step on the juju. His days are numbered. Him go die soon and before that him go confess for village market. I no sabi why God no wan send holy ghost thunder to strike him dumb
| |||||
Ghana wetin dey , i hope una dey enjoy de summer 4 ghana ? ? ? ? una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Reply
| |||||
too much pressure from his own people and the opposition party add up to his illness killed him,Ghanaian never value him now that he is gone let the Rawlings kiss my black ass Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners