why u dey open teeth emma, persin wey u suppose DHL rounds of slaps go give for where hin dey u come dey laugh! Posted: at 31-03-2009 12:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol... very funnie. Serves the drunk right...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-03-2009 08:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 01:31 PM (15 years ago) (m) iron lady,,see ur mouth,who u dey kiss for there??? Posted: at 31-03-2009 01:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iron lady,,see ur mouth,who u dey kiss for there???
she dey kiss, stripod, no! na omatseye, wait oh!!! no! no! no! na two of dem she dey kiss oh! e gba mi ke! Posted: at 31-03-2009 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 01:40 PM (15 years ago) (m) so ironlady me nor reach u kiss,,na wah,,mnake i go tell my mama Posted: at 31-03-2009 01:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
so ironlady me nor reach u kiss,,na wah,,mnake i go tell my mama
ehn ehn , sona the thing wey dey ur mind since be dat, u wan kiss ironlady abi? yeye dey smell fr ur body! if u go tell ur mama nko? na the oba of ur village u fr go tell sef! ewu iron kisser! Posted: at 31-03-2009 01:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 01:54 PM (15 years ago) (m) Shooooooo watin concern u greatest,na u be ironlady,,see as u dey cry for her..u no werther she dey kiss me b4..ironlady where u self:::: Posted: at 31-03-2009 01:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zino100 at 31-03-2009 01:57 PM (15 years ago) (m) KOLO league Posted: at 31-03-2009 01:57 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 01:59 PM (15 years ago) (m) iron lady,,see ur mouth,who u dey kiss for there???
she dey kiss, stripod, no! na omatseye, wait oh!!! no! no! no! na two of dem she dey kiss oh! e gba mi ke! DGREAT. whats ur prob?.... Posted: at 31-03-2009 01:59 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 31-03-2009 02:00 PM (15 years ago) (m) zino100,na ur first ever post be dis and na kolo league u used am talk,,abeg i used almight God beg u..go see doctor,,b4 u enter oshodi market!!! Posted: at 31-03-2009 02:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iron lady,,see ur mouth,who u dey kiss for there???
she dey kiss, stripod, no! na omatseye, wait oh!!! no! no! no! na two of dem she dey kiss oh! e gba mi ke! DGREAT. whats ur prob?.... u don come back? ah ah welcome! se oko o jepo? Posted: at 31-03-2009 02:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KOLO league
dem don dey boil your agbo for backyard, make weewee finish come go drink the while it is stil HOT! Posted: at 31-03-2009 02:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shooooooo watin concern u greatest,na u be ironlady,,see as u dey cry for her..u no werther she dey kiss me b4..ironlady where u self::::
shey na fr inside your dream u dey kiss ironlady or where ? make u talk oh! Posted: at 31-03-2009 02:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 02:05 PM (15 years ago) (m) zino100,na ur first ever post be dis and na kolo league u used am talk,,abeg i used almight God beg u..go see doctor,,b4 u enter oshodi market!!!
lol iron lady,,see ur mouth,who u dey kiss for there???
she dey kiss, stripod, no! na omatseye, wait oh!!! no! no! no! na two of dem she dey kiss oh! e gba mi ke! DGREAT. whats ur prob?.... u don come back? ah ah welcome! se oko o jepo? Whatever!!!! just free me and my dear iron lady ok? Posted: at 31-03-2009 02:05 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 31-03-2009 02:06 PM (15 years ago) (m) if u see iron lady abeg ask her,,na rubber lady b4,as we bigin kiss,i change her name to ironlady Posted: at 31-03-2009 02:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 02:08 PM (15 years ago) (m) Ok..i go ask am..... Posted: at 31-03-2009 02:08 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
if u see iron lady abeg ask her,,na rubber lady b4,as we bigin kiss,i change her name to ironlady
u and stripod wan dey fight for ironlady head abi? abi una wan beat unasef? wetin happen ? Posted: at 31-03-2009 02:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 02:12 PM (15 years ago) (m) nor mind stipod,he dey dream!!as we dey talk so..ironlady dey my room dey sleep..nor be small thing lastni..te Posted: at 31-03-2009 02:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 31-03-2009 02:13 PM (15 years ago) (m) EPA RA YIO......KILL UNA SEF..../////WE DEY BEG NII Posted: at 31-03-2009 02:13 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zino100 at 31-03-2009 02:17 PM (15 years ago) (m) KOLO league
dem don dey boil your agbo for backyard, make weewee finish come go drink the while it is stil HOT! u just dey use styl tell us wetin you dey take .....abi, no be you fault na d sickness wey dey disturb u. Posted: at 31-03-2009 02:17 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |