federico at 31-03-2009 02:18 PM (16 years ago) (m) skarfies watin be ur own self,abi u self need my number??? Posted: at 31-03-2009 02:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 02:20 PM (16 years ago) (m) na u dey dream @ fred And to u degreat.....na wa ooo..wetin my bebe do u na....why u dey call am iron head? Posted: at 31-03-2009 02:20 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KOLO league
dem don dey boil your agbo for backyard, make weewee finish come go drink the while it is stil HOT! u just dey use styl tell us wetin you dey take .....abi, no be you fault na d sickness wey dey disturb u. see me see trouble for this newbie hand oh! dem send you to me ? tell dem say i no dey house oh! i don go settle fight for stripod and federico! until i come back, wound urself by yaself Posted: at 31-03-2009 02:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 02:29 PM (16 years ago) (m) Na who dey fight FrdORIKO..God forbid!!! Posted: at 31-03-2009 02:29 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na who dey fight FrdORIKO..God forbid!!!
Chei! FrdORIKO? de persin wey this guy slap last year still dey igbobi oh, na so the guy just break leg one time! Posted: at 31-03-2009 02:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 02:34 PM (16 years ago) (m) ehen?...e be like say i read am for complete sport....@d crate Posted: at 31-03-2009 02:34 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 31-03-2009 02:36 PM (16 years ago) (m) why u go fight me b4,,iron na d only christmas cloth for my woredrope Posted: at 31-03-2009 02:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 31-03-2009 02:37 PM (16 years ago) (m) UR NUM...KEH...WETIN DAT 1 GO DO ME.....I GO PREFER UR G.F NUM....SHEY U GO BE UR BROTHERS KEEPER OR NAT?  ??...STILL W8IN OOO...///@FEDI Posted: at 31-03-2009 02:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 31-03-2009 02:40 PM (16 years ago) (m) my gf number kei!!!!! just ask me direct,i nor see the reason way u go ask am,,see me here,ask me @skarfies Posted: at 31-03-2009 02:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 31-03-2009 02:48 PM (16 years ago) (m) OHHH.....FEDI TRY EN UNDASTAND ME.....I TOO DEY SHY 2FOLOW MAN TALK NAA....../////...I DEY FLOW WITH WOMAN BETA.........I NO GO PASS 1MIN.......NA Posted: at 31-03-2009 02:48 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dinho4lyf at 31-03-2009 02:57 PM (16 years ago) (m) Tell am abeg Posted: at 31-03-2009 02:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 02:58 PM (16 years ago) (m) oya bring ur own make i give her... Posted: at 31-03-2009 02:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 03:03 PM (16 years ago) (m) lol....all of una no get work ...especially \FredORIKO Posted: at 31-03-2009 03:03 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dinho4lyf at 31-03-2009 03:05 PM (16 years ago) (m) Posted: at 31-03-2009 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 31-03-2009 03:06 PM (16 years ago) (m) stripod if u get work'watin u dey do here... Posted: at 31-03-2009 03:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stripod102 at 31-03-2009 03:09 PM (16 years ago) (m) i dey work na...@ ORIKO DYE Posted: at 31-03-2009 03:09 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 31-03-2009 03:11 PM (16 years ago) (m) see work?' Posted: at 31-03-2009 03:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skarfies at 31-03-2009 06:14 PM (16 years ago) (m) HUNNN..I.C......UR BRAIN NO GET PERMANENT COLOUR.....4RM RED2GREY...4RM PINK2BROWN...NA WEN HE CHANGE GO BLACK CON DEY WORSE PASS.....NA DAT TYME U DEY ALWAYZ YAB DEN MAMA&PAPA/////.NO1DA...OLUWA GBAWA LOWO OLOPOLO DUDU ENIYAN...OOO///./ Posted: at 31-03-2009 06:14 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mushabc at 31-03-2009 07:28 PM (16 years ago) (f) ok seen Posted: at 31-03-2009 07:28 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Gwhy at 31-03-2009 07:43 PM (16 years ago) (m) Shèpè at work
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 31-03-2009 07:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |