Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
we don see it Reply
| |||||
Plsss this video is outdated...naija babes can shake dat booty betta dan these...i still prefer the original okpekete....Jerk Reply
| |||||
NICE..................Una just dey talk here,go make ur own video make we c..Naija pple & talk..mtschewwww!!!!!!!!!!!! I lyk d way Kc presh dances lyk flavour nabania....Igbo swag dance Reply
| |||||
D babes plenty o....I lyk d way Davido check out deir asses...Naija boy rude swag Reply
| |||||
If you guys think this video is senseless, then go to YouTube and type VIC O, believe me you must cry after watching this guy's videos Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
good video but meaningless song.. Reply
| |||||
Quote from: Ifemylove on 28-07-2012 10:53 PM good video but meaningless song.. i see..
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: BendelArmedRobb on 26-07-2012 07:56 PM OLUSEGUN OBASANJO DEY JEALOUS GOODLUCK JONATHAN'S BECAUSE NA PATIENCE COME DEY RULE NIGERIA AS A PRESIDENT NOW ..AND WHY GOODLUCK JONATHAN'S COME BE FIRST GUY MAN OF NIGERIA .... goodluck jonathan's you too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. i dey my own (BendelArmeRobb) small boy start dey insult meoo, wahala go dey, yawa go dey, very soon (BendelArmeRobb) go run enter market naked, as ganja wey him papa smoke remain for him don dey turn his head. hahahaha i like challenge.(BendelArmeRobb) coffee wey you dey drink go soon comot for your mouth enter your head as you dey read this.
| |||||
i dey my own (BendelArmeRobb) small boy start dey insult meoo, wahala go dey, yawa go dey, very soon (BendelArmeRobb) go run enter market naked, as ganja wey him papa smoke remain for him don dey turn his head. hahahaha i like challenge.(BendelArmeRobb) coffee wey you dey drink go soon comot for your mouth enter your head as you dey read this. Reply
| |||||
i dey my own (BendelArmeRobb) small boy start dey insult meoo, wahala go dey, yawa go dey, very soon (BendelArmeRobb) go run enter market naked, as ganja wey him papa smoke remain for him don dey turn his head. hahahaha i like challenge.(BendelArmeRobb) coffee wey you dey drink go soon comot for your mouth enter your head as you dey read this. Reply
| |||||
Why is kcee bleaching...........Disgusting. Reply
| |||||
Quote from: Nonso85 on 30-07-2012 04:00 PM Why is kcee bleaching...........Disgusting. ok..
| |||||
This is absolute nonsense! ReplyThe original version is even far better than this shit!
| |||||
![]() Ball Pen Drawing of Davido stage 1 by Ayeola Ayodeji..Nigerian portrait Artist ![]() Ball Pen Drawing of Davido stage 2 by Ayeola Ayodeji..Nigerian portrait Artist. ![]() Ball Pen Drawing of Davido stage 3 by Ayeola Ayodeji..Nigerian portrait Artist. ![]() Ball Pen Drawing of Davido stage 4 by Ayeola Ayodeji..Nigerian portrait Artist. ![]() Completed Ball Pen Drawing of Davido Final stage by Ayeola Ayodeji..Nigerian portrait Artist. Portraits by Ayeola Ayodeji..Nigerian Artist.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot