emmymth at 6-04-2009 05:14 PM (16 years ago) (m) u dey interested?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 6-04-2009 05:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 05:18 PM (16 years ago) (m) u dey interested?
4 WETIN NA...U DON SEE WHERE DEM DEY FRIEND JUJU?   ? Posted: at 6-04-2009 05:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 6-04-2009 05:20 PM (16 years ago) (m) u wicked oh?na human being don be juju abi?anyway,where she go wen dem dey share finess?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 6-04-2009 05:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 05:21 PM (16 years ago) (m) u wicked oh?na human being don be juju abi?anyway,where she go wen dem dey share finess?
SHE DEY PRAY NA? Posted: at 6-04-2009 05:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 6-04-2009 05:23 PM (16 years ago) (m) God don answer her
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 6-04-2009 05:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 05:33 PM (16 years ago) (m) God don answer her
BUT SHE NEVER STOP...TAP AM SMALL... Posted: at 6-04-2009 05:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 6-04-2009 05:34 PM (16 years ago) (m) dis pics fine oh
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 6-04-2009 05:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 05:36 PM (16 years ago) (m) dis pics fine oh
I BI FINE BOY ANYDAY ANYTIME NA...U NEVER C MY LATEST PIC NA?  ???DAT 1 NA OLD SCH Posted: at 6-04-2009 05:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 6-04-2009 05:38 PM (16 years ago) (m) which day i go see am?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 6-04-2009 05:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 05:49 PM (16 years ago) (m) which day i go see am?
VERY SOON Posted: at 6-04-2009 05:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 6-04-2009 05:51 PM (16 years ago) (m) ok
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 6-04-2009 05:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 6-04-2009 05:56 PM (16 years ago) (m) ok
TAKE CARE.... Posted: at 6-04-2009 05:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una well done 4 here oooo Posted: at 6-04-2009 07:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 7-04-2009 07:16 AM (16 years ago) (m) una well done 4 here oooo
EH EH ...WETIN U GO DRINK?/       ? Posted: at 7-04-2009 07:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 7-04-2009 09:10 AM (16 years ago) (m) abeg help me ask am oh!
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-04-2009 09:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 7-04-2009 12:57 PM (16 years ago) (m) abeg help me ask am oh!
eh eh...na...wetin u wan drink Posted: at 7-04-2009 12:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 7-04-2009 12:59 PM (16 years ago) (m) me?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-04-2009 12:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
doubleo at 7-04-2009 01:29 PM (16 years ago) (f) Guy no mind that man.Na so ali baba start so dont let any body pull you down a nice 1 man keep it up. Posted: at 7-04-2009 01:29 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
emmymth at 7-04-2009 01:36 PM (16 years ago) (m) ur name na double o abi?wetin d first and second o stand for?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-04-2009 01:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 7-04-2009 01:39 PM (16 years ago) (m) Guy no mind that man.Na so ali baba start so dont let any body pull you down a nice 1 man keep it up.
tanx..sweet babe.... Posted: at 7-04-2009 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |