emmymth at 7-04-2009 01:43 PM (16 years ago) (m) Guy no mind that man.Na so ali baba start so dont let any body pull you down a nice 1 man keep it up. tanx..sweet babe.... hw u take know say she sweet?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-04-2009 01:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 7-04-2009 01:45 PM (16 years ago) (m) Guy no mind that man.Na so ali baba start so dont let any body pull you down a nice 1 man keep it up.
tanx..sweet babe.... hw u take know say she sweet? MY EYE NA MICROSCOPE...I DEY USE AM ANALY BABE?   ? Posted: at 7-04-2009 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 7-04-2009 01:57 PM (16 years ago) (m) without putting 1 into 0
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-04-2009 01:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 7-04-2009 02:22 PM (16 years ago) (m) without putting 1 into 0
guy ...u need 2 c prophet ..make e use cele broom flog u...na bad bad tin full ur eye Posted: at 7-04-2009 02:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 7-04-2009 03:56 PM (16 years ago) (m) wetin comot from ur mouth?na good thing?na mountain of fire torch dem go use smack u
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 7-04-2009 03:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 07:02 AM (16 years ago) (m) wetin comot from ur mouth?na good thing?na mountain of fire torch dem go use smack u
ok...i go carry u go cele church... Posted: at 8-04-2009 07:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 10:42 AM (16 years ago) (m) without putting 1 into 0
OK...PUT IT LETS C Posted: at 8-04-2009 10:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 8-04-2009 10:44 AM (16 years ago) (m) i hust finished putting it
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 8-04-2009 10:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 10:47 AM (16 years ago) (m) i hust finished putting it
SO WHAT IS D RESULT?    ? Posted: at 8-04-2009 10:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 8-04-2009 11:34 AM (16 years ago) (m) 9months tym,waec go release d result
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 8-04-2009 11:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 11:57 AM (16 years ago) (m) 9months tym,waec go release d result
hw d result go b?   ?na 1 abi na zero Posted: at 8-04-2009 11:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 8-04-2009 12:02 PM (16 years ago) (m) unknown 4 nw
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 8-04-2009 12:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 12:04 PM (16 years ago) (m) unknown 4 nw
pls let get a docta..... Posted: at 8-04-2009 12:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 8-04-2009 12:27 PM (16 years ago) (m) dey are on strike
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 8-04-2009 12:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 01:39 PM (16 years ago) (m) dey are on strike
GO GET DEM Posted: at 8-04-2009 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omatseye and emmyth, una wan turn here to una sitting room abi? abi una drink Monkey-tail? Posted: at 8-04-2009 02:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 8-04-2009 02:29 PM (16 years ago) (f) cheif priest elcum o, d two of dem get smtyn to gether i dey suspect them Posted: at 8-04-2009 02:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 03:25 PM (16 years ago) (m) mouth piece..u don com Posted: at 8-04-2009 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 8-04-2009 04:19 PM (16 years ago) (f) did u miss me Posted: at 8-04-2009 04:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 8-04-2009 04:34 PM (16 years ago) (m) did u miss me
yes... Posted: at 8-04-2009 04:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |