vexing things

Date: 31-07-2012 8:16 pm (11 years ago) | Author: collins cojay
- at 31-07-2012 08:16 PM (11 years ago)
(m)
i dont understand NP anymore oooo....Chummyli don crack 15 consecutive pb4 nobody talk...if i start nw dem go say pb10000

Posted: at 31-07-2012 08:16 PM (11 years ago) | Upcoming
- jossy4reall at 31-07-2012 08:53 PM (11 years ago)
(m)
guy even dis 1 wey u post now na pb4..............hw u take ya self dey compare wit Chummyli??.........,her name alone is pb4 so u no nid 2 see person write pb4 4 her post b4 u go knw..........she get many awards 4 dat but u neva get any award...........so chill

Posted: at 31-07-2012 08:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 31-07-2012 10:03 PM (11 years ago)
(m)
Haaaaaa dat 1 no call am chummilly again her name Na chucopi

Posted: at 31-07-2012 10:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 31-07-2012 11:28 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 31-07-2012 11:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 31-07-2012 11:29 PM (11 years ago)
(f)
Hahahahahaaa una no go kill me for hia ooo
@collins, plz dos jokes u saw were not recent jokes, dy were 2 to 5months old ok so I just dug dm up. Abi u wan collect d mantel from me as d presido of pb4?
@d commentators(jossy n zeigbo) una 2 be aproko and amebo respectively

Posted: at 31-07-2012 11:29 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 31-07-2012 11:46 PM (11 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 31-07-2012 11:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-08-2012 01:05 PM (11 years ago)
(m)
yeye, na kirikiri new uniform be dat?

Posted: at 1-08-2012 01:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-08-2012 06:54 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 31-07-2012 11:29 PM
Hahahahahaaa una no go kill me for hia ooo
@collins, plz dos jokes u saw were not recent jokes, dy were 2 to 5months old ok so I just dug dm up. Abi u wan collect d mantel from me as d presido of pb4?
@d commentators(jossy n zeigbo) una 2 be aproko and amebo respectively

I be news caster............na u and zeigbo be aprokos

Posted: at 1-08-2012 06:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-08-2012 07:07 PM (11 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 1-08-2012 07:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 2-08-2012 11:39 AM (11 years ago)
(f)
See dm

Posted: at 2-08-2012 11:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 2-08-2012 11:43 AM (11 years ago)
(m)
i no cee anytn

Posted: at 2-08-2012 11:43 AM (11 years ago) | Hero
Reply