Fertymor in fact I dey totaly embarrased cuz pple full dia when I receive d message on my phone......,as I open come see say na credit.., I come dey brag dey tell pple say na one lovely gal send me dis credit now.......but afta loading it like 3 timez......, e still dey talk say na used card in front of every body wey dey dia....chaii...............I no fit remember as I take comot 4 dia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-08-2012 05:09 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 11-08-2012 07:28 PM (12 years ago) (f) DUMB JOKE + DUMB COMMENT = PB4
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 11-08-2012 07:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Fertymor at 13-08-2012 05:20 PM (12 years ago) (f) Reply |
Fertymor at 13-08-2012 05:21 PM (12 years ago) (f) Reply |
Fertymor at 13-08-2012 05:23 PM (12 years ago) (f) Reply |
Fertymor tell me why did u do like dat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-08-2012 08:14 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 15-08-2012 12:40 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
globala at 15-08-2012 01:47 PM (12 years ago) (m) am asleep, i will call when am awake!
Globala is the game!!! Posted: at 15-08-2012 01:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 15-08-2012 02:01 PM (12 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-08-2012 02:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chummyli at 15-08-2012 04:20 PM (12 years ago) (f) I tire
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 15-08-2012 04:20 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Fertymor at 15-08-2012 09:28 PM (12 years ago) (f) Reply |
chummyli at 17-08-2012 09:22 AM (12 years ago) (f) Wayo pipo
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 17-08-2012 09:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Fertymor at 17-08-2012 12:56 PM (12 years ago) (f) Reply |
chummyli at 17-08-2012 09:21 PM (12 years ago) (f) Na u dy lead dm naaa
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 17-08-2012 09:21 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Fertymor at 18-08-2012 10:16 AM (12 years ago) (f) Reply |
chummyli at 19-08-2012 06:48 AM (12 years ago) (f) Abi ur EFCC
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 19-08-2012 06:48 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Fertymor at 27-08-2012 09:47 PM (12 years ago) (f) Ok... Posted: at 27-08-2012 09:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 28-08-2012 11:07 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |