petex4love at 28-08-2012 12:37 PM (12 years ago) (m) wen him no get moni him say him go die, now moni don cum i knw say na i go live him go d talk about Posted: at 28-08-2012 12:37 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
petex4love at 28-08-2012 12:37 PM (12 years ago) (m) wen him no get moni him say him go die, now moni don cum i knw say na i go live him go d talk about Posted: at 28-08-2012 12:37 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Idbabe at 28-08-2012 12:53 PM (12 years ago) (f) Weldone Posted: at 28-08-2012 12:53 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
tumara at 28-08-2012 01:21 PM (12 years ago) (f) na wa hoooooooooo, he was my class mate in secondary school back then in warri, college of commerce (ucc) o boy na God de do am 4, enjoy na ur time. Posted: at 28-08-2012 01:21 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Im happy for him.. He has done well for himself. Posted: at 28-08-2012 01:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
WHY una dey lie like this for naija dis tin na pure lie POSTER WHY U DEY FOOL UR SELF NA Posted: at 28-08-2012 01:37 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
KC4KRISE at 28-08-2012 02:36 PM (12 years ago) (f) hapi 4u ooooo......u go die..Lol Posted: at 28-08-2012 02:36 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Congrat I Go DYE,is not easy Posted: at 28-08-2012 03:57 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dbanjj at 28-08-2012 04:14 PM (12 years ago) (m)  am happy 4 u bro.It means Entertainment pays.Congrate bro. Posted: at 28-08-2012 04:14 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Senegal at 28-08-2012 04:28 PM (12 years ago) (m) Good news Posted: at 28-08-2012 04:28 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
richi192 at 28-08-2012 04:57 PM (12 years ago) (f)
Posted: at 28-08-2012 04:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dazzle87 at 28-08-2012 05:03 PM (12 years ago) (f) Real cool...bt him body ŊO̶̷̩̥̊͡ follow Oº°˚˚°º lol! Posted: at 28-08-2012 05:03 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dazzle87 at 28-08-2012 05:04 PM (12 years ago) (f) Real cool...bt him body ŊO̶̷̩̥̊͡ follow Oº°˚˚°º lol! Posted: at 28-08-2012 05:04 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
aliaaz at 28-08-2012 06:32 PM (12 years ago) (m) k
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 28-08-2012 06:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrdavid at 28-08-2012 07:00 PM (12 years ago) (m) boys r not smillin Posted: at 28-08-2012 07:00 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmm big boi tins...
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 28-08-2012 07:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
innocnt at 28-08-2012 07:18 PM (12 years ago) (m) oke me i no fit shout if I Go DYe can do this i hope he get garage for the cars when i got the reply then i can talk Posted: at 28-08-2012 07:18 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
beneno at 28-08-2012 08:08 PM (12 years ago) (m) lier poster. Posted: at 28-08-2012 08:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kelemann at 28-08-2012 09:33 PM (12 years ago) (m) Congrats my bros. but sha ooh the car no fit u oooooh. LOL Posted: at 28-08-2012 09:33 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wwww at 28-08-2012 09:43 PM (12 years ago) (m) POSTER IF I LATER CONFIRM THIS STORE AN LIE, U GO SEE WAITING I GO DO..... Posted: at 28-08-2012 09:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |