Senegal at 30-08-2012 04:11 PM (12 years ago) (m) Posted: at 30-08-2012 04:11 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 30-08-2012 04:34 PM (12 years ago) (m) e better self,,85percent of those student no dey enter school..them dey for street dey do their things ..no listen them ..we dey see them here every day ..na big mistake for someone to send he pikin to school for europe..them no dey enter school..na night club and women them dey run follow here..and them dont know nothing ..after two years ..u see them married and forget school..just to get docu..some dey marry here ..still papa and mama still dey send money ..thinking say their pikin dey for school..and the pikin dey marry and get pikin here..them many ..both boys and girlr ..them no dey enter class..i know them very well..some na my friends here..i don talk tire ..them no dey hear.. Posted: at 30-08-2012 04:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
OK
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 30-08-2012 05:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cocoeni at 30-08-2012 05:15 PM (12 years ago) (f) see stress wey dem wen com face na Posted: at 30-08-2012 05:15 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 30-08-2012 07:41 PM (12 years ago) (f) what is wrong with british government? they have gone gaga Posted: at 30-08-2012 07:41 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
denmal at 30-08-2012 08:24 PM (12 years ago) (m) nsogbu Posted: at 30-08-2012 08:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo777 at 30-08-2012 09:03 PM (12 years ago) (m) Reply |
moriztuos at 30-08-2012 09:35 PM (12 years ago) (m) Hp they ll b refunded their money ooo Posted: at 30-08-2012 09:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adego1 at 30-08-2012 10:25 PM (12 years ago) (m) stupid England phyuk the Queen do they think England is better than china?mtcheeew Posted: at 30-08-2012 10:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 30-08-2012 10:38 PM (12 years ago) (m) e better self,,85percent of those student no dey enter school..them dey for street dey do their things ..no listen them ..we dey see them here every day ..na big mistake for someone to send he pikin to school for europe..them no dey enter school..na night club and women them dey run follow here..and them dont know nothing ..after two years ..u see them married and forget school..just to get docu..some dey marry here ..still papa and mama still dey send money ..thinking say their pikin dey for school..and the pikin dey marry and get pikin here..them many ..both boys and girlr ..them no dey enter class..i know them very well..some na my friends here..i don talk tire ..them no dey hear..
Bros e don do, we grab your promo, U deh yankee. Posted: at 30-08-2012 10:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 30-08-2012 10:43 PM (12 years ago) (m) This is wickedness.........too bad
The blame should be on the management of the university, they were warned about not giving the security information about international student that are not going to school. Posted: at 30-08-2012 10:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
AK479 at 30-08-2012 10:55 PM (12 years ago) (m) VERY VERY GOOD NEWS. THE SHIT UNIVERSITY DOES NOT PASS NIGERIAN STUDENTS BUT COLLECTS THEIR FEES. THEY NEARLY ROBBED ME OF MY LAW DEGREE Posted: at 30-08-2012 10:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
proly at 30-08-2012 11:27 PM (12 years ago) (f) ok Posted: at 30-08-2012 11:27 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
shantu at 31-08-2012 12:18 AM (12 years ago) (m) i tire for dis uk sef dem wahala 2much Posted: at 31-08-2012 12:18 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
EmekaBlue at 31-08-2012 12:49 AM (12 years ago) (m) hahahaha.....uwa wu paw paw mehn Posted: at 31-08-2012 12:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nwogaraku at 31-08-2012 01:19 AM (12 years ago) (m) They closed their university bcos they no-longer want us to study in their country!. Oh!...this can be an opportunity to adress those ugly issues like cultisms!, lack of educational facilities!, rape and abuses in our universities!, dirty environments!, e.t.c!. They closed and stoped us from attending their universities!, if we re wise'' this is the time for we to come to our sences and learn how to build our own universities to compette with every standard!. Why re we still chasing Oyibo people like as if we re ''Zombies!.. the follow-follow'' kind of people?, time has come when we hv to make our own country a HOME rich in love,comfort and progress Posted: at 31-08-2012 01:19 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dlimelite at 31-08-2012 03:25 AM (12 years ago) (f) OK Posted: at 31-08-2012 03:25 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
yvonneobas at 31-08-2012 04:48 AM (12 years ago) (f) Dem dey inside biznzz no b school dem go,if not d skoll autorities no go tak dat dcsion Posted: at 31-08-2012 04:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hunkybeb at 31-08-2012 08:39 AM (12 years ago) (f) na wa ooo Posted: at 31-08-2012 08:39 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JulietPaul at 31-08-2012 08:57 AM (12 years ago) (f) I don talkam no be by force Posted: at 31-08-2012 08:57 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |