simele at 27-09-2012 11:06 AM (12 years ago) (m) SENT TO NIGERIA EVEN WITH ONE BILLION I GO MANAGE HER Posted: at 27-09-2012 11:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
poloscally at 27-09-2012 11:22 AM (12 years ago) (m) Naija men go rush dis offer i bet u. I trust my naija guys. Dem no dey carry last.
Lol winace...what would you if you where a man and this opportunity comes knocking??? Posted: at 27-09-2012 11:22 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PeacetoU at 27-09-2012 11:24 AM (12 years ago) (f) He had have intimate relationship with 10,000 women and he expects the daughter to be responsible no where. Men oya rush am. Biz don come hahahahaha Posted: at 27-09-2012 11:24 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EmekaBlue at 27-09-2012 11:49 AM (12 years ago) (m) hw wil i contact her??? Posted: at 27-09-2012 11:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EmekaBlue at 27-09-2012 11:51 AM (12 years ago) (m) dey there dey deceive yaselves, she wouldnt even go for a black man , thieves  who said so? Posted: at 27-09-2012 11:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
2ndgoal at 27-09-2012 12:26 PM (12 years ago) (m) I AM INTERESTED, HOW CAN I GET CONNECTED WITH HIM?+233266085666. EMAIL: [email protected]. I WILL MAKE HER MY QUEEN IN MY KINGDOM..GOOD SYMBOL PRESIDENT SOLOMON. Posted: at 27-09-2012 12:26 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
micc at 27-09-2012 01:21 PM (12 years ago) (m) ok na Posted: at 27-09-2012 01:21 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
jabanz at 27-09-2012 01:49 PM (12 years ago) (m)
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 27-09-2012 01:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
peleto at 27-09-2012 02:33 PM (12 years ago) (m) story;;;;na so una go dey spoil una name and image bcs of money,am ashamed of u greedy genuis Posted: at 27-09-2012 02:33 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who set this job? naija una too much Posted: at 27-09-2012 02:58 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sandra78 at 27-09-2012 02:59 PM (12 years ago) (f) This Chinco man do throw format and they wait the people wey go fall...make it chop them Posted: at 27-09-2012 02:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yongichow at 27-09-2012 03:02 PM (12 years ago) (m) Even if him like make e offer to give all im wealth, once d babe na Lesbo no man fit win her heart. Posted: at 27-09-2012 03:02 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
peace1139 at 27-09-2012 04:20 PM (12 years ago) (f) Bad market,9ja boys say nooooooo to this. Posted: at 27-09-2012 04:20 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nicebloke at 27-09-2012 05:13 PM (12 years ago) (m) chei...see offer!!!..oboy i don zoom off 2 china.see u guys later Posted: at 27-09-2012 05:13 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
chalzz619 at 27-09-2012 05:17 PM (12 years ago) (m) dem for put her phone see wonders... the papa go visit okija to pay the money with him own leg Posted: at 27-09-2012 05:17 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
allbright at 27-09-2012 05:21 PM (12 years ago) (m) if i hear say naija guy no date am...... Posted: at 27-09-2012 05:21 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Senegal at 27-09-2012 05:32 PM (12 years ago) (m) Ajanni oya o Posted: at 27-09-2012 05:32 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
nitter at 27-09-2012 05:43 PM (12 years ago) (m) It shows the kind of woman he has for a daughter. Posted: at 27-09-2012 05:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Biafranwar at 27-09-2012 06:00 PM (12 years ago) (m) The advert is not for a black man at all Posted: at 27-09-2012 06:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
colliboy at 27-09-2012 07:06 PM (12 years ago) (m) Wey the contact, can some one help? Posted: at 27-09-2012 07:06 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |