OMG,i beg go n study n learn more abt Parkinson disease,u dt wrte dt it's associated with fat pple,it even has stages,i fink she@stage 1,cos she can still control d ''shakings'' but even with surgery n 9ja money,IT HAS NO CURE!!!! Posted: at 28-09-2012 02:21 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
NYPDmike at 28-09-2012 02:23 AM (12 years ago) (m) stay out of crime people.............im watching Posted: at 28-09-2012 02:23 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sammike86 at 28-09-2012 03:37 AM (12 years ago) (m) Get well Posted: at 28-09-2012 03:37 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waffibabe at 28-09-2012 04:34 AM (12 years ago) (f) she should go to synagogue church and receive instant healing free of charge  .with God, all things are possible Posted: at 28-09-2012 04:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LORD HAVE MERCY
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 28-09-2012 05:11 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
opiro1 at 28-09-2012 05:19 AM (12 years ago) (m) IF SHE DON RETURN ALL THE MONEY WEY DEM CARRY WITH HER HUSBAND SHE GO DEY OK BUT IF SHE NO RETURN IT BACK THE FIT BE LIKE STELLA OBASANJO OWN OOAR GO JUST SEND MY GRANS MOTHER TO BE A FIRST LADY NI OR MY PEOPLE WAITING YOU THINK? Posted: at 28-09-2012 05:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 28-09-2012 06:57 AM (12 years ago) (m) Reply |
seems that the truth of the matter is not brought to limelight yet, i feel there is more Posted: at 28-09-2012 07:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OwesomeGod at 28-09-2012 07:16 AM (12 years ago) (m) Come poster which one be Parkinson's Disease nah? from Bele surgery to Parkinson Disease, u never talk wetin u wan talk.. anyway God go see-am through sha na she be our first Lady eno go good mek bad thing happen 4ram.. Posted: at 28-09-2012 07:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nicksam at 28-09-2012 07:19 AM (12 years ago) (m) LAT'S JOIN HAND AND PRAY FOR OUR FIRST LADY Posted: at 28-09-2012 07:19 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
winace at 28-09-2012 07:51 AM (12 years ago) (f) Get well soon. Posted: at 28-09-2012 07:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
aso4life1 at 28-09-2012 07:56 AM (12 years ago) (m) May God save her.
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 28-09-2012 07:56 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 28-09-2012 08:18 AM (12 years ago) (m) from presidency 1 Rest 2 Food poisioning 3 Tummy Tuck 4 Full body work 5 Ruptured appendicitis 6Fibroids Removal And now parkison this is to show u that you can not buy good health with Genuine money talkless of stolen and looting one, people are hungry,people are dying,people are weeping,many leaves in pains,Nigerians are not happy,God is angry All the same,i wish her quick and safe recovery.
i see Posted: at 28-09-2012 08:18 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 28-09-2012 08:19 AM (12 years ago) (m) monki Posted: at 28-09-2012 08:19 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Sydoline at 28-09-2012 08:30 AM (12 years ago) (f) na wah oooooo, God heal her anyway Posted: at 28-09-2012 08:30 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ijviva at 28-09-2012 08:31 AM (12 years ago) (f) May God heal her Posted: at 28-09-2012 08:31 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NNUKWUAZU at 28-09-2012 08:31 AM (12 years ago) (m) I PRAY FOR HER QUICK RECOVERY TOO LESS WE GO BURY AM LIKE WE BURIED "STELLA OBA" IF U ADD "SANJO" NA U SABI...........NEXT??? Posted: at 28-09-2012 08:31 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
annastacie at 28-09-2012 08:44 AM (12 years ago) (f) Reply |
annastacie at 28-09-2012 08:44 AM (12 years ago) (f) Reply |
LINDAB at 28-09-2012 08:55 AM (12 years ago) (f) ASO ROCK NA HOT PLACE. TOMORROW I WANT TO BE PRESIDENT ONLY FOR PEOPLE TO SEE YOU. LATER U AND YOU FAMILY WILL DIE. ASO ROCK NA HOT PLACE OOOOOO , UR SMALL JUJU NO FIT HELP. NO BI SO SNAKE PURSUE OBSANJO THEN IN ASO ROCK, THE SAME PLACE STALLA WEAVE HAND, NA HIM ALSO MRS JONATHAN (ALIAS BIG GRAMMAR WAN GO AGAIN) SEE NOW WATIN HAPPEN , WISHING U QUICK RECOVERY MA YOUR GUY LOVE UOOOOO I BEG MAMA NO DIE Posted: at 28-09-2012 08:55 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |