Posted: at | |
| |||||
Quote from: ryan16 on 28-09-2012 12:24 PM lindab why you dey vex 4 dis boy richies,did you knw him b4,i guess you have some thing in ur mind whn never let you talk abt him. NA U SABI ? NA THE TRUTH I DE DISPATCH
| |||||
na the advertiser dey on top the house.... Reply
| |||||
gud for him ........if it is not lie Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Naija with their high price houses. how could this house cost allmost a million dollars? Naija houses areToo expensive WHY? Reply
| |||||
All the best.... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
No exaggeration,mr poster Reply
| |||||
Guy make u dey enjoy, nothing do u Reply
| |||||
Dat 1 na chyce na... Reply
| |||||
Na davido's new tenant dey on top the building. Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 28-09-2012 07:29 AM na lie..140m house dont look like this abeg..me too i get house for festac and my house fine pass this..this house no pass 12m to 14m...stop fooling your self...na small pikin u go tell this one ..i know wetin dey ..manus the land,,this house no pass 14m.. my broda,look the area way that house dayooo,u no go get that house les than 50m in lekkiooooo.only the land alone de more that 12m way u mention.
| |||||
Big boi tinz ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
Gud 4him Reply
| |||||
Quote from: ikwo1 on 29-09-2012 02:24 AM my broda,look the area way that house dayooo,u no go get that house les than 50m in lekkiooooo.only the land alone de more that 12m way u mention. hmmm.ok..
| |||||
Dats good but dis does not look like a mansion to me. Is it not a two storey flats that am seeing? Reply
| |||||
The main problem for this GISTWELDER/NINJA PAMPASS Be say them dey carry FAKE news too much. ReplyNa him make people dey CRACK their heads for FALSE news wey them they post here. As if that is not enough, they go label the house MANSION, Chei Naija we too local, una no know wetin be mansion?abi make i draw am for grand for una? How this house go dey close to a million dollar for wetin na? Abeg ninjapampass make una dey give us real news enough of all these FALSE news. How much (haven home's) dey sell house for V.G.C and Maitama?
| |||||
tell dem,make dem no na. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot