WAHAITALAHI

Date: 17-04-2009 4:49 am (15 years ago) | Author: Femi
[1] 2
- at 17-04-2009 04:49 AM (15 years ago)
(m)
i dey smoke sey i dey smoke i be i dey smoke sey i dey smoko whaitalahi i no dey smoke abi people sey i dey smoke please tell me na abi i dey smoke it must be a dream i no dey smoke joo lol Grin Smiley

Posted: at 17-04-2009 04:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac
- nickyvil at 17-04-2009 04:50 AM (15 years ago)
(m)
abi
Posted: at 17-04-2009 04:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 17-04-2009 04:54 AM (15 years ago)
(f)
Was dis meant 2b a joke? *shakes head n leaves*
Posted: at 17-04-2009 04:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 17-04-2009 04:56 AM (15 years ago)
(m)
wetin he con be na you stupid
Posted: at 17-04-2009 04:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 17-04-2009 05:20 AM (15 years ago)
(m)
I wish i can delete this rubbish.
Posted: at 17-04-2009 05:20 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- nickyvil at 17-04-2009 05:32 AM (15 years ago)
(m)
delete am now stupid old agbaya
Posted: at 17-04-2009 05:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 17-04-2009 06:13 AM (15 years ago)
(m)
hahahahahahaha. You go kill me with laugh o. Me and you who be like agbaya? Ok sorry no vex you hear? My bad.
Posted: at 17-04-2009 06:13 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- nickyvil at 17-04-2009 06:37 AM (15 years ago)
(m)
you be agbaya now sey i come here come make people laugh becare oo you go wound ooo
Posted: at 17-04-2009 06:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 17-04-2009 09:22 AM (15 years ago)
(f)
nickyvil, which day dem discharge uself, welcum o, u talk well o, but e b like say U NO MAKE SENCE, but welcum sha
Posted: at 17-04-2009 09:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 17-04-2009 10:41 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 17-04-2009 04:56 AM
wetin he con be na you stupid
wit ur wide mouth 4dat ur ugly face way b like BABOON. No go change dat pic. Anu npam!
Posted: at 17-04-2009 10:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 17-04-2009 10:51 AM (15 years ago)
(m)
come nickyvil which kain human beign u bi sef? 

Posted: at 17-04-2009 10:51 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 17-04-2009 10:51 AM (15 years ago)
(f)
anu npam ke, dats too much o
Posted: at 17-04-2009 10:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 17-04-2009 11:46 AM (15 years ago)
(f)
He calls pple stupid...Nt dat it bodas me doe.
Posted: at 17-04-2009 11:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 17-04-2009 11:53 AM (15 years ago)
(m)
nickyvil,u're suspended from dis forum until d elders council looks into ur case.U must tender an unreserved apology 4 insulting people directly.Na by force say everybody go lyk wetin u post call am joke?

Posted: at 17-04-2009 11:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvbug at 17-04-2009 12:00 PM (15 years ago)
(m)
well everybody is entitled to his or her personal opinion
Posted: at 17-04-2009 12:00 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- emmymth at 17-04-2009 12:10 PM (15 years ago)
(m)
yeap i concur,bt don't call people silly names

Posted: at 17-04-2009 12:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 17-04-2009 01:33 PM (15 years ago)
(m)
nickyvil me dey feel jo abeg post more of that u too much jo. ha ha ha

Posted: at 17-04-2009 01:33 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 17-04-2009 02:55 PM (15 years ago)
(f)
but lets leave d name calling to d bedum not on d forum
Posted: at 17-04-2009 02:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 18-04-2009 12:20 AM (15 years ago)
(m)
i i apologise dumb ass @ emmy
Posted: at 18-04-2009 12:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 18-04-2009 12:27 AM (15 years ago)
(f)
i am d elder of dis forums *i wish* anyways i didnt get dis joke thnk GOD ur online so explain b4 i start my own
Posted: at 18-04-2009 12:27 AM (15 years ago) | Hero
Reply
[1] 2