na wetin arm robber dey take kill una be that,go make him test am for your body na.......




Posted: at | |
Quote from: vantheo on 19-10-2012 07:02 AM Dats not a real gun dumba$$ poster na wetin arm robber dey take kill una be that,go make him test am for your body na....... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
wen e jam small boys weh carry gun now, him go forget say him get gun. Replymake him ask 2face and Psquare, dem go yarn am how far! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Pistle iz beta 4 sef difense instet of dis na Reply
| |||||
Having the licence doesnt mean you should be exposing it. Remember you are in nigeria Reply
| |||||
This is a toy compared to mine. Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Make una lif dey guy jor...... Reply
| |||||
Make una lif d guy alone nah! Reply
| |||||
Aboki! na their way ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
k Reply
| |||||
Seen Reply
| |||||
Sofa make u nor abuse am wen u don shack mokite or igbo. If not, boko haram wit license to kill dom enter stage b dat-ooo Reply
| |||||
Quote from: crusifixo on 19-10-2012 07:02 AM see forming...you know where the trigget of that gun dey? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Iceprince WE NO WAN TO C UR ABOKI SIDE oooo Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: EmekaBlue on 19-10-2012 11:21 AM Iceprince WE NO WAN TO C UR ABOKI SIDE oooo haha! if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Poster wetin concern u? Reply
| |||||
Quote from: babybluee on 19-10-2012 12:06 AM pls let him be...everyone now needs to protect themselves..since theres no security there..let him be pls... ![]() ![]() ![]() Abeg i no fit laf
| |||||
This is and old picture and jist since early last year. Reply
| |||||
I don see am Reply
| |||||
HMMMM ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot