Wife: what i have in between my legs is a honeypot and not a photocopying machine.
(Abeg make una nominate me for best joke, i promise una all free 20naira recharge card)
Posted: at | |
Wife: what i have in between my legs is a honeypot and not a photocopying machine. (Abeg make una nominate me for best joke, i promise una all free 20naira recharge card) I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
i fit use am for foto copy ReplySupport me... If you don't understand me don't write about me
| |||||
desperate joke, sorry dear Reply
| |||||
This sh!t aint funny,contact me 4 a nice joke. Reply
| |||||
yeye people, Yeye comments Reply![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
No mind dem u go win Reply![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
ok, till then Reply
| |||||
Ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: zeigbo on 5-11-2012 02:53 PM No mind dem u go win ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: stephen153 on 5-11-2012 08:44 PM Abi she don win ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Rihannaaaa nawaa for u oooo y u de fall ma hands naaa no be u get d best joke for dis month? Abi u no de see am for dat ur nokia torch? Go check am naaa n stop begging dm to give u dat unreal cup I fit dash u ma own join ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
But why una no tell me say i don already win joke of the month? Una harsh ooo Reply![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: chummyli on 5-11-2012 11:42 PM Rihannaaaa nawaa for u oooo y u de fall ma hands naaa no be u get d best joke for dis month? Abi u no de see am for dat ur nokia torch? Go check am naaa n stop begging dm to give u dat unreal cup I fit dash u ma own join My dear, walahi i no know. Na when i see stephen comment na him i soji. And na the spirit move me to begi begi when i don already win. No be small hand falling i tell u ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Lol so now is for us to share d owo dy sent u... I go fit come collect mine ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
I don already dash u 20naira. I go use the rest take zeigbo go tantalizers Reply![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Na die I dey soo ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Abeg wetın rıahannaaa dey talk? Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Expert, U never hear say na me win joke of the month? Reply![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
na the same cup chumylli use remain last month dey carry give you so Reply![]()
| |||||
Quote from: jessymic on 7-11-2012 09:55 AM na the same cup chumylli use remain last month dey carry give you so My dear, if u see the kind bleach wey i take wash the lipstick stains wey dey the cup, u go pity me join ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot