ugly nickyvil (Page 3)

Date: 21-04-2009 5:50 am (16 years ago) | Author: xxzeebabyxx
1 2 [3] 4 5 6 ... 17
- Sheenor at 22-04-2009 02:04 AM (16 years ago)
(m)
hmm

Posted: at 22-04-2009 02:04 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 22-04-2009 02:10 AM (16 years ago)
(m)
ALL OF UNA DON DRINK BEANS WATER...
Posted: at 22-04-2009 02:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 22-04-2009 02:39 AM (16 years ago)
(m)
wetin u con drink shepe, abi na gari water

Posted: at 22-04-2009 02:39 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 22-04-2009 02:42 AM (16 years ago)
(f)
emma chop messs
Posted: at 22-04-2009 02:42 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 22-04-2009 02:57 AM (16 years ago)
(m)
him con drink gari water on it.

Posted: at 22-04-2009 02:57 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 22-04-2009 03:06 AM (16 years ago)
(f)
yes him come belefull
Posted: at 22-04-2009 03:06 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 22-04-2009 06:19 AM (16 years ago)
(m)
where we dey sleep na wa oo you con carry me go
Posted: at 22-04-2009 06:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 22-04-2009 08:30 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 22-04-2009 01:04 AM
when i dey here na me be ur husby
  Na hw many wmen u wan marry? 1st u say na myra, nw na iron lady. U go wound ooooo...
Posted: at 22-04-2009 08:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 22-04-2009 10:52 AM (16 years ago)
(f)
him b polygamist abeg leave jare,
@nickyvil marry recovery self join dem
Posted: at 22-04-2009 10:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 22-04-2009 12:19 PM (16 years ago)
(f)
iphie u nkor
Posted: at 22-04-2009 12:19 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- stripod102 at 22-04-2009 12:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 22-04-2009 01:04 AM
when i dey here na me be ur husby

lol...guy wake up...
Posted: at 22-04-2009 12:22 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- iphie at 22-04-2009 12:30 PM (16 years ago)
(f)
@ironbabe, when i get toks e, dg8t, emmy, omatseye, krist, gwhy, size1, wetin i want take ipod do
Posted: at 22-04-2009 12:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 22-04-2009 12:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 22-04-2009 12:30 PM
@ironbabe, when i get toks e, dg8t, emmy, omatseye, krist, gwhy, size1, wetin i want take ipod do

ask ya head na
Posted: at 22-04-2009 12:35 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- iphie at 22-04-2009 12:45 PM (16 years ago)
(f)
so iron babe na my head?Huh?
Posted: at 22-04-2009 12:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 22-04-2009 01:21 PM (16 years ago)
(m)
ask gy na
Posted: at 22-04-2009 01:21 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- ibobobelvis at 22-04-2009 02:26 PM (16 years ago)
(m)
abeg make i run pass,marriage talks too much here

Posted: at 22-04-2009 02:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 22-04-2009 04:34 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on 22-04-2009 12:30 PM
@ironbabe, when i get toks e, dg8t, emmy, omatseye, krist, gwhy, size1, wetin i want take ipod do
lolsz...just leave dat dude alone 4 me!!and u alone all those guys nawa oooo

strippy honey wats up
Posted: at 22-04-2009 04:34 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- skarfies at 22-04-2009 06:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 22-04-2009 12:52 AM
who be you gan


U DON APPEAR GUY....IF U WANNA KNW ME..... JUST ON UR T.VSET......IF YA GAT 1......///.//./
Posted: at 22-04-2009 06:06 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- degreatest2 at 22-04-2009 06:08 PM (16 years ago)
(m)
Stripod and ironlady, una two go waka go tokyo go dey play luv in tokyo, before una turn dis place to romance room wen una know say small pikins plenty for here, abi una don drink petrol
Posted: at 22-04-2009 06:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- skarfies at 22-04-2009 06:46 PM (16 years ago)
(m)
NO BI PETROL NA DIESEL DEM CHOP LIVE...///.//.
Posted: at 22-04-2009 06:46 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 17

Featured Discussions