Posted: at | |
| |||||
Quote Re: NA who sabi dis gal stop pretending, go make dem BILOLO you « posted : Today at 04:38:47 PM » -------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Katee on Today at 03:36:23 PM Quote wats funny?u want me to start wit u? oya make we start na. u want make i dey cry, if na man him be, u 4 don gree 4 am nobody 4 hear anything ok na make we start,u think say i be like u wey be say na every man wey pass ur profile u must to gree for......oh gal dey look face ooooooo,im very nice but wat do u do wen all of a sudden sm1 picks on u and start to insult u.ave insulted enuff men,ave blocked enuff so no big deal kateeri
| |||||
Quote from: Recoverd on 21-04-2009 04:49 PM My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her. recoverd thank u jaree for d advise.....cyndi thanks as well
| |||||
Quote from: Katee on 21-04-2009 04:51 PM Quote Re: NA who sabi dis gal stop pretending, go make dem BILOLO you« posted : Today at 04:38:47 PM » -------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Katee on Today at 03:36:23 PM Quote wats funny?u want me to start wit u? oya make we start na. u want make i dey cry, if na man him be, u 4 don gree 4 am nobody 4 hear anything ok na make we start,u think say i be like u wey be say na every man wey pass ur profile u must to gree for......oh gal dey look face ooooooo,im very nice but wat do u do wen all of a sudden sm1 picks on u and start to insult u.ave insulted enuff men,ave blocked enuff so no big deal kateeri advice no curse1 abi?
| |||||
kateeri i no be like u na.....ask frm pple wey know,i no dey pretend,na as e be i go tell u,u either like me or hate me for it gal Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bilol on 21-04-2009 04:54 PM Quote from: Recoverd on 21-04-2009 04:49 PM My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her. recoverd thank u jaree for d advise.....cyndi thanks as wellCome u no wan thank me?
| |||||
Bilow, i no fit hate you bcos im not here 2 make enemies but to catch fun, all those things wey i dey talk since na play i dey play, i no com know how u take am oo, dat one concern you Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rambuktar thank u too jaree ure sweet like chocolate Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bilol on 21-04-2009 02:45 PM ERICA 4 LUV is her user name n i dont knw her frm adam,she's been telling me to WATCH MY BACK..wat she means by dat i dont knw,and for her to tell me wat she meant by dat,she has refused.....now she's sending some kind of dirty message into my profile after blocked her mails...whoever knws dis gal shld plz tell her to come out straight n tell me wat she wants instead of freaking me out ![]() ![]() ![]() ![]() Pls, Bilol in other to stop all this give her a head down..... ![]() ![]() ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Quote from: Katee on 21-04-2009 05:09 PM Bilow, i no fit hate you bcos im not here 2 make enemies but to catch fun, all those things wey i dey talk since na play i dey play, i no com know how u take am oo, dat one concern you kateeri,...something dey smell for ur head,na who tell u say i dey vex for u?my levels don high pass dose ones oooooo...im just aving fun wit u here nothing more ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmmm...wetin u chop dis eevening Reply
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 21-04-2009 05:13 PM Quote from: bilol on 21-04-2009 02:45 PM ERICA 4 LUV is her user name n i dont knw her frm adam,she's been telling me to WATCH MY BACK..wat she means by dat i dont knw,and for her to tell me wat she meant by dat,she has refused.....now she's sending some kind of dirty message into my profile after blocked her mails...whoever knws dis gal shld plz tell her to come out straight n tell me wat she wants instead of freaking me out ![]() ![]() ![]() ![]() Pls, Bilol in other to stop all this give her a head down..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
it's better u don't know Reply
| |||||
Quote from: Katee on 21-04-2009 05:09 PM Bilow, i no fit hate you bcos im not here 2 make enemies but to catch fun, all those things wey i dey talk since na play i dey play, i no com know how u take am oo, dat one concern you ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nice 1 girl. thats the spirit. ![]()
| |||||
mazi u think i shld not knw....but i want to Reply
| |||||
need help?, contact d firing poing officer Reply
| |||||
Quote from: Phil2 on 21-04-2009 05:30 PM need help?, contact d firing poing officer wetin u talk say do u?
| |||||
children at play Reply
| |||||
Quote from: Dupsyexotic on 21-04-2009 05:42 PM children at play hey girl, wats good ? u too scarece oooo ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Dupsyexotic on 21-04-2009 05:42 PM children at play u don born?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot