If it's in the church they will not fall, and what spirit are they operating with? Posted: at 5-12-2012 08:07 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Unikpearl at 5-12-2012 08:29 AM (12 years ago) (f) Mumu girls...if i b their guy dem go follow p-square go house dat day Posted: at 5-12-2012 08:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bestbuky at 5-12-2012 08:57 AM (12 years ago) (f) she went in trans Posted: at 5-12-2012 08:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nduka123 at 5-12-2012 09:00 AM (12 years ago) (m) she want to eat food,, Posted: at 5-12-2012 09:00 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
paulohking at 5-12-2012 09:03 AM (12 years ago) (m) I can't talk right now, I gat some business Posted: at 5-12-2012 09:03 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
...confuse here,y fainted naow? Posted: at 5-12-2012 09:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
So psquare don dey do deliverance now?  Na to open church at once Posted: at 5-12-2012 09:34 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ela214 at 5-12-2012 09:53 AM (12 years ago) (f) U dey faint maybe poeple wey u faint 4 no even know say u dey exist,olodo girl,hisssssssssss faint hummmm Posted: at 5-12-2012 09:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nzewyte at 5-12-2012 10:02 AM (12 years ago) (m) Na ecstatic fainting! She didnt believe she could v close contact wit psquare! Na wetin u want me 2 talk?  ?
A lie gets halfway around the world before the truth has a chance to get its pants on. Posted: at 5-12-2012 10:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ezchusa at 5-12-2012 10:05 AM (12 years ago) (m) swag too much jare! p.square carry go, girls go hear am
I'm the latest currency, banks are scared of losing me....Ezchusa i'm Kingest  Posted: at 5-12-2012 10:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ezchusa at 5-12-2012 10:13 AM (12 years ago) (m) na d crowd make am faint.....No breathing space  crowd??? na only girls the crowd dey affect??? why guys no faint??? girls get problem joor
I'm the latest currency, banks are scared of losing me....Ezchusa i'm Kingest  Posted: at 5-12-2012 10:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ezchusa at 5-12-2012 10:18 AM (12 years ago) (m) na d crowd make am faint.....No breathing space  why guys no faint kwanu???
I'm the latest currency, banks are scared of losing me....Ezchusa i'm Kingest  Posted: at 5-12-2012 10:18 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
arsenal123 at 5-12-2012 10:19 AM (12 years ago) (m) Taught it was only Micheal Jackson and Co shows that people faint. if people faint for P-square, Maybe they were worth the PAY
YOU'RE CORRECT... Posted: at 5-12-2012 10:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chicco77 at 5-12-2012 10:29 AM (12 years ago) (f) na dem sabi Posted: at 5-12-2012 10:29 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ZION7ZION at 5-12-2012 10:32 AM (12 years ago) (m) Abeg mek somebody faint for Naaa! real fainting, no bi hunger or Akwukwu! fainting , i mean real fainting ,just faint 4 ur room snap pics send me, i will aprreciate Posted: at 5-12-2012 10:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stikerxxx at 5-12-2012 10:39 AM (12 years ago) (m)  No comment Posted: at 5-12-2012 10:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
them go still wake up na Posted: at 5-12-2012 11:15 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
angelxtine at 5-12-2012 11:27 AM (12 years ago) (f) FF@sexygolddust Posted: at 5-12-2012 11:27 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 5-12-2012 11:37 AM (12 years ago) (m) FF@sexygolddust
good marketing strategy, keep it up, your future husband fit deh 4 NP Posted: at 5-12-2012 11:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ayuba1 at 5-12-2012 11:45 AM (12 years ago) (m) I guess they are starving that's y dey kept on fainting like adiye agric loooooool Posted: at 5-12-2012 11:45 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |