Neglito at 5-12-2012 05:58 PM (12 years ago) (m) BIAFRAN MAGIC Posted: at 5-12-2012 05:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orjiwolo at 5-12-2012 07:34 PM (12 years ago) (m) people wey never chop dey faint una think say na bcos of psquare dem de faint? Posted: at 5-12-2012 07:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yakuzia at 5-12-2012 08:31 PM (12 years ago) (m) Is their cup of tea Posted: at 5-12-2012 08:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
love_life at 5-12-2012 11:09 PM (12 years ago) (m) i think the girls fainted as a result of suffocation and not because of p-square, can't you see that, that place is crowdy? Posted: at 5-12-2012 11:09 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lexani77 at 6-12-2012 01:00 AM (12 years ago) (m) The day my babe go faint for any celebrity including my best artist chris brown na dat day we go break up.na bad thing if she faint for me Posted: at 6-12-2012 01:00 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
beneno at 6-12-2012 01:23 AM (12 years ago) (m) ni heat cause the fainting no be psquare any thing.or maybe the girls are epilepsie patients. Posted: at 6-12-2012 01:23 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Activated at 6-12-2012 01:25 AM (12 years ago) (m) You must faint when u see Biafran soldiers
Guy you are funny Posted: at 6-12-2012 01:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NNUKWUAZU at 6-12-2012 02:27 AM (12 years ago) (m) THEY WERE JUST SUFFOCATING........ABI NA EPILEPSY THEY WORRY THEM Posted: at 6-12-2012 02:27 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Maybe the hall was too damn hot dhas y dey fainted Posted: at 6-12-2012 04:07 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
9jabreed at 6-12-2012 06:08 AM (12 years ago) (m) looooooooooooooooooooooool
Even tho i walk through the valley of death......................................... Posted: at 6-12-2012 06:08 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na so Posted: at 6-12-2012 06:46 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bonxkk at 6-12-2012 07:00 AM (12 years ago) (m) Na suffocation faint her Posted: at 6-12-2012 07:00 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ngeri1 at 6-12-2012 08:38 AM (12 years ago) (f) Aww that's cute though....P-Square has that influence. Aww. Posted: at 6-12-2012 08:38 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 6-12-2012 08:43 AM (12 years ago) (m) Reply |
JulietPaul at 6-12-2012 09:02 AM (12 years ago) (f) Na their biz b dat Posted: at 6-12-2012 09:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shebaby25 at 6-12-2012 09:35 AM (12 years ago) (f) Na d kind style wey P-square dey dance she won follow dem dance, she no kon sabi, dat's Y she faint. Posted: at 6-12-2012 09:35 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Niger i hail oooooo Posted: at 6-12-2012 09:38 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shebaby25 at 6-12-2012 09:41 AM (12 years ago) (f) Maybe the hall was too damn hot dhas y dey fainted
No d hall was nt hot, AD is dere. Na style she won do Posted: at 6-12-2012 09:41 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nicksam at 6-12-2012 09:43 AM (12 years ago) (m) OK WHO IS TO BLAME? Posted: at 6-12-2012 09:43 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
my people e be like say she no chop comot for house. anyway her pic don go online. that alone na achievement (for her) Posted: at 6-12-2012 09:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |