FinlandGuy at 2-01-2013 05:46 PM (12 years ago) (m) I bi igbo man but i go talk true,Wetin dem P square do May D no good at all by nothing letting him perform with them on that sound track title Chop My Moni.Even if dem don separate e no means say they can be friends.How long will they keep this enemity? Onyibo man wey divorce his wife,go still tell you say his ex wife na im best friend,even though dem no dey together again but dem be still friend,and na so e suppose be here. Dis na ordinary life performance no bi studio work,dem for let the guy join dem,where were J Martins when dem release the album? Dat chop my moni track na May D Blend that song for dem well with nice voice.Akon make a lot of mistake on the track becos he was trying to speak broken English.Instead of " I don't care cos i get am plenty,Akon said " i get to plenty"
My own be say make dem make peace. Posted: at 2-01-2013 05:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
micc at 2-01-2013 07:43 PM (12 years ago) (m) Hmmm Posted: at 2-01-2013 07:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
destinlily at 2-01-2013 07:49 PM (12 years ago) (m) shame on p square 4 behaveing so childish, just look at the way they where just jumping that nice track anyhow just becouse of mayD  what they should know now is that they are not doing mayD any arm instead they are only gathering fance 4 him mark my word, akon fall my hand by going on stage with them to make a stupidity of that track.. Posted: at 2-01-2013 07:49 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
destinlily at 2-01-2013 07:52 PM (12 years ago) (m) Okra tree no fit grow tall pass person weh plant am, when his fellow yoruba friends were giving him those senseless advise he no know say the thing go backfire, this is just the beginning, the next step is for psquare dem to hand d guy's music career over to igbo Alaba boys mek dey carry piracy wound d guy finish, the twins might not be the ones to do that but their brother Jude can execute the task perfectly.
senceless Posted: at 2-01-2013 07:52 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
flashyss at 2-01-2013 08:15 PM (12 years ago) (m) Hahaha! Think about their musical history and their lyrics before you conclude.... Their is on way MAY D can be better than PSQUARE Posted: at 2-01-2013 08:15 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Chericoco at 2-01-2013 09:14 PM (12 years ago) (f) Soon they will start killing each other. Money is evil but good on the other hand. Posted: at 2-01-2013 09:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zoe61 at 2-01-2013 09:22 PM (12 years ago) (f) Reply |
denmal at 2-01-2013 09:25 PM (12 years ago) (m) I doubt if you know the guys called psquare. How can you compare psquare with MayD? Its like comparing your village with England [/quo
there is no comparism Posted: at 2-01-2013 09:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Noble12 at 2-01-2013 09:33 PM (12 years ago) (m) I c Posted: at 2-01-2013 09:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Hahahahaha. MayD no know him mate? Lolz
dem be Rick Ross I'm the Boss Posted: at 2-01-2013 10:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Senegal at 3-01-2013 12:20 AM (12 years ago) (m) lolz Posted: at 3-01-2013 12:20 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Unikpearl at 3-01-2013 12:25 AM (12 years ago) (f) Eeya...poor boy Posted: at 3-01-2013 12:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
let's celebrate brotherhood Posted: at 3-01-2013 04:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cutelizzy at 3-01-2013 05:03 AM (12 years ago) (f) Sorry Posted: at 3-01-2013 05:03 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
debbykiss at 3-01-2013 05:18 AM (12 years ago) (f) Who the hell is p square dem? irritating act of dem they shud not forget they started from somewhere too.......................what a childish act i love dem both but what they did wont speak good for them. Posted: at 3-01-2013 05:18 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I doubt if you know the guys called psquare. How can you compare psquare with MayD? Its like comparing your village with England
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 3-01-2013 07:27 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I bi igbo man but i go talk true,Wetin dem P square do May D no good at all by nothing letting him perform with them on that sound track title Chop My Moni.Even if dem don separate e no means say they can be friends.How long will they keep this enemity? Onyibo man wey divorce his wife,go still tell you say his ex wife na im best friend,even though dem no dey together again but dem be still friend,and na so e suppose be here.
Dis na ordinary life performance no bi studio work,dem for let the guy join dem,where were J Martins when dem release the album? Dat chop my moni track na May D Blend that song for dem well with nice voice.Akon make a lot of mistake on the track becos he was trying to speak broken English.Instead of " I don't care cos i get am plenty,Akon said " i get to plenty"
My own be say make dem make peace.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 3-01-2013 07:31 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vantheo at 3-01-2013 07:41 AM (12 years ago) (m) Hahaha! Think about their musical history and their lyrics before you conclude....
Their is on way MAY D can be better than PSQUARE
may d only has a better voice than the twins and that's a fact
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 3-01-2013 07:41 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 3-01-2013 07:58 AM (12 years ago) (f) Mtcheww all this drama is not necessary. Abeg make una settle una differences. Is just b’cos of the power of money that’s why all this is happening.
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 3-01-2013 07:58 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |